album cover
pompous
album cover
pompous은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 5월 24일일에 live life inc.에서 발매되었습니다.i - EP
앨범i - EP
2024년 5월 24일
라벨live life inc.
언어English
BPM95
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Wassup wassup wassup
Poverty don leave me final bus stop
I be the small boy but now I don boss up
Bros J swag wan be like say I pompous
Wassup wassup wassup
Poverty don leave me final bus stop
I be the small boy but now I don boss up
Bros J swag wan be like say I pompous
I don pompous, I don pompous
Me I too blow in fact I don pompous
I don pompous, I don pompous
Me I too blow in fact I don pompous
I don pompous, I don pompous
Me I too blow in fact I don pompous
I don pompous, I don pompous
Me I too blow in fact I don pompous
Haters yeah I dust off, dust off, dust off
I leave my enemies for back leave them for junction
Dem dey vex say I dey for every function
Na the grace wey I dey, by his unction
Bet on me to lose na so your game throway e don cut
These days I dey ball like say na walcott
Dem dey look for me for back my brother me I dey front
Na Saturday me I don dress to dey go church
Ah ahhhh
Wassup wassup wassup
Poverty don leave me final bus stop
I be the small boy but now I don boss up
Bros J swag wan be like say I pompous
Wassup wassup wassup
Poverty don leave me final bus stop
I be the small boy but now I don boss up
Bros J swag wan be like say I pompous
I don pompous, I don pompous
Me I too blow in fact I don pompous
I don pompous, I don pompous
Me I too blow in fact I don pompous
I don pompous, I don pompous
Me I too blow in fact I don pompous
I don pompous, I don pompous
Me I too blow in fact I don pompous
Ayah caramba
This life I cannot suffer
Original one, me original master
Devil too do, then his head I a bust ah!
March am! March am!
Like I'm a solja
This year say we takin ova
Fill my cup untill it runneth over
Adversity I climb over
Dust the pettiness off ah a man shoulder (Like)
Wassup wassup wassup
Poverty don leave me final bus stop
I be the small boy but now I don boss up
Bros J swag wan be like say I pompous
Wassup wassup wassup
Poverty don leave me final bus stop
I be the small boy but now I don boss up
Bros J swag wan be like say I pompous
I don pompous, I don pompous
Me I too blow in fact I don pompous
I don pompous, I don pompous
Me I too blow in fact I don pompous
I don pompous, I don pompous
Me I too blow in fact I don pompous
I don pompous, I don pompous
Me I too blow in fact I don pompous
Written by: Aima Daodu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...