album cover
Workah
8,525
Music
Workah은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 5월 24일일에 Deep Root Tribe에서 발매되었습니다.Workah - Single
album cover
발매일2024년 5월 24일
라벨Deep Root Tribe
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM120

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

For those wey no know the story
I came a long way
Make nobody whine me
Dem don too try me
Oluwa ju won lor
Dem no fit kpai me
Shana si lala
Na wetin dey high me
Emi workaholic
Grinding sunday to sunday
Wole si monday
Making millions eh
Fill up arenas
Give dem ah movie
Fill up arenas
Give dem ah movie (movie)
Dem go know wassup
We heading to the top top top
Every show na shutdown
We give dem gbedu non stop
I say dem go know wassup
We heading to the top top top
Two four seven
We dey on tour oh
Pelu awon omo
Toni bottom oh
(Pelu awon omo toni bottom oh)
Eh eh
Dem go know wassup
We heading to the top top top
Every show na shutdown
We give dem gbedu non stop
I say dem go know wassup
We heading to the top top top
Two four seven
We dey on tour oh
Pelu awon omo
Toni bottom oh
Dem go know wassup
We heading to the top top top
Every show na shutdown
We give dem gbedu non stop
I say dem go know wassup
We heading to the top top top
Two four seven
We dey on tour oh
Pelu awon omo
Toni bottom oh
I no dey do oju aye
Put some respect on my name
Steady heavily giving dem the gbedu
We give dem again and again
Zero traffic cos I dey my lane
Omo mo ti lor far away
No tell me nonsense
No tell me nonsense
I no get time to dey shalaye
I no dey do oju aye
Put some respect on my name
Steady heavily giving dem the gbedu
We give dem again and again
Zero traffic cos I dey my lane
Omo mo ti lor far away
No tell me nonsense
No tell me nonsense
I no get time to dey shalaye
Eh eh
Dem go know wassup
We heading to the top top top
Every show na shutdown
We give dem gbedu non stop
I say dem go know wassup
We heading to the top top top
Two four seven
We dey on tour oh
Pelu awon omo
Toni bottom oh
Written by: Chukwuma Martin Okoye, Herve Pagez, Tan Dun, William Menissier
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...