album cover
Hustle
2
Afro-Beat
Hustle은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 6월 21일일에 Wealth Record에서 발매되었습니다.LIFESTYLE - EP
album cover
발매일2024년 6월 21일
라벨Wealth Record
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM89

크레딧

작곡 및 작사
Victor Olatunji Salako
Victor Olatunji Salako
작사가 겸 작곡가
Oluwatosin Elisha Salawu
Oluwatosin Elisha Salawu
작사가 겸 작곡가

가사

One day for the thief
Another day for the owner
Ohun kohun tobase fise sowo oluwa
Tomorrow get belle
No go chenk your brother
When you get money
Spread the love my brother
If you broke for long
Your wife go show you pattern my brother
Keep on hustling better days ahead
No dull
Brother hustle lo
Brother ko le pawo lo
Brother hustle lo
Brother kole jaiye gan
Brother hustle lo
Brother kole pawon gan
Brother hustle lo
Brother kole jaiye gan
I say I wan dey for my lane eh
Them think say I dey craze
Dem no even know Wetin me I dey face
Ajeh nah im dey make me dey craze Yeeh
Make I dey for my lane
Make bad man no cross my lane
Many big things I don face
Nah im dey make me dey go far away
Modenpawo lo
Hustle everyday ko lepawo gan
Towo bade ama jaiye lo
Call me BIG WEALTH
Moma ndawo gan
Moma ndawo gan
Yeah
Brother hustle lo
Brother ko le pawo lo
Brother hustle lo
Brother kole jaiye gan
Brother hustle lo
Brother kole pawon gan
Brother hustle lo
Brother kole jaiye gan
Written by: Oluwatosin Elisha Salawu, Victor Olatunji Salako
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...