album cover
Efcc
5,324
Music
Efcc은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2024년 6월 6일일에 Believer XXX에서 발매되었습니다.Efcc - Single
album cover
발매일2024년 6월 6일
라벨Believer XXX
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM111

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
BelieverXXX
BelieverXXX
실연자
작곡 및 작사
Amodu Gaffar
Amodu Gaffar
작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Spicychords
Spicychords
프로듀서

가사

Ye ye ye ye
Wo wo wo wo ye ye
Believer gan gan ni oo
Wo wo wo
Government Dey carry money tiff am far away
Efcc no see am na yahoo dem Dey chase
Na small thing Dey vex poorman Wey Dey face hin pain
If you no come from trenches **** you no fit relate
Na every body be tiff ooo
Na who dem see dem catch be Barawo
No go loose guard oo
Make dem no go throw you for back oo
Na every body be tiff ooo
Na who dem see dem catch be Barawo
No go loose guard oo
Make dem no go throw you for back oo
Country no good
Dem say make we go school
We go school oo
No job no food
Wetin ghetto boys wan do oo
Country no good
Dem say make we go school
We go school oo
No job no food
Wetin ghetto boys wan do oo
E Dey pain me Gaga
E Dey pain me Gaga
E Dey pain me Gaga
E joor ebami wa cana
E Dey pain me Gaga
E Dey pain me Gaga
E Dey pain me Gaga
E joor ebami wa cana
Government Dey carry money tiff am far away
Efcc no see am na yahoo dem Dey chase
Na small thing Dey vex poorman Wey Dey face hin pain
If you no come from trenches **** you no fit relate
Na every body be tiff ooo
Na who dem see dem catch be Barawo
No go loose guard oo
Make dem no go throw you for back oo
Na every body be tiff ooo
Na who dem see dem catch be Barawo
No go loose guard oo
Make dem no go throw you for back oo
Runju
Laju
Omoba Laju
Ko ma lo wo korope
Laju
Laju
Laju
Laju
Ko ma lo wo korope
Wetin i go tell my mama
Wetin i go tell my papa
When i never get the raba
Ki efcc ma lo ko ja nile wa
Written by: Amodu Gaffar
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...