album cover
LOYALISTS
19
Afro-Beat
LOYALISTS은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2024년 6월 20일일에 sugar records에서 발매되었습니다.STREET EMOTIONS - EP
album cover
발매일2024년 6월 20일
라벨sugar records
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM96

크레딧

작곡 및 작사
Oladimeji Oluwatimilehin Oyekanmi
Oladimeji Oluwatimilehin Oyekanmi
작사가 겸 작곡가

가사

Sometimes I don't guide Na my **** them dey guide for me
Shoutouts to my **** dem like Kulashi
My homeboys and my brothers Dem they count on me
Cos them know say them senior man no day shake
Ohh Omalicha nwam that my baby no dey whyne for free
And my last card no go reach her to check up on me
So I gazt grind cos my family day count on me
And na who give up na him fuck up and you know that shit
Hmm enu kinihun lowo wa mo so simba di **** mi
And I gat to stand strong make nobody show me sympathy
Shoutouts to my **** yeye boy motivation coming constantly
Man I can't trust make nobody com dey snitch on me
Can I have a Canadian loud and the active abi vita milk
No I can't moll na satishi been dey moll for me
And I know say when Im so down na Expensive been dey press for me
E ki Oridamisi all my **** E ma pe fun mi
Baba God bless all my **** Wey dey stay loyal
Hey hey hey hey hey hey hey
May God bless every **** wey dey stay loyal
Ha ha ha ha ha ha ha
I swear I love you my **** As you day loyal
Hey hey hey hey hey hey hey
Im popping bottles for you whenever we dey outside
Ha ha ha ha ha ha ha
I could have died in an accident back then in 2014
My guy Desmond's car been an ambulance for me
Damilola OJ my real **** for dey cry like this
Cos there's no hope say sugarbanah go fit stand on his feet
Oh R.I.P Cashless Oh my brother Biko rest in peace
And I hope everybody remembers your only kid
Thank you Kola coco MiM Eyan Fedex mi
Kay and Rambo dem my brothers never snitch on me
Omo Oba ni Goddy BTC O ma ni ko funmi L' Henessy
And I thank God pe mo leyan gidi leyin mi
Man how would I forget Soft photography My brotherly
Scopy mafioso he gimme ginjah for my music shit
Tolu Tulz holla at my **** Micheal Cruz for me
Oh my day 1 gee DJ tiz steady repping me
And my Kapanja he be mounting by my gate for me
Well its a long list I wish I fit call everybody
Baba God bless all my **** wey dey stay loyal
Hey hey hey hey hey hey hey
May God bless every **** wey dey stay loyal
Ha ha ha ha ha ha ha
I swear I love you my **** as you dey loyal
Hey hey hey hey hey hey hey
Im popping bottles for you whenever we dey outside
Ha ha ha ha ha ha ha
Thank you my brother saucekeyz he been knacking all my beat
Hey hey hey hey hey hey hey
Maxi vibes I love you Osha gee
Ha ha ha ha ha ha ha
Olofin Sniper wey dey gbemi trabaye
hey hey hey hey hey hey hey
Heyyy Apa Kufor
Ha ha ha ha ha ha ha
Written by: Oladimeji Oluwatimilehin Oyekanmi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...