album cover
FOR SURE
26
Afro-Beat
FOR SURE은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 9월 20일일에 African Bad Boy entertainment에서 발매되었습니다.MR ABLE - EP
album cover
발매일2024년 9월 20일
라벨African Bad Boy entertainment
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM93

크레딧

실연 아티스트
Able Jack
Able Jack
보컬
작곡 및 작사
Marvel Oberuomo
Marvel Oberuomo
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Ekabeats
Ekabeats
프로듀서
RT STUDIO
RT STUDIO
엔지니어

가사

Yeah
Gossip and lies na their strategy
Hmmm
Gossip and lies na their strategy
Many people living in tragedy
A friend of an opp is an enemy
If you call me blood gimme loyalty
Popping champagne 🍾 sipping Hennessy
Mix a likkle sprite with the codiene
Watin Dey their mind i no fit see
Me wey God dey bless you Dey envy
I Dey live my life on a low-key
If you look me well I no be novice
I Dey see something wey dem no see
Mama said I'm blessed for a reason
That be reason why
I Buckle my shoes and tie
Am feeling nice
I just wan free my mind
Roll one and spark
Sing praise to the Most highhhhh
Sometimes I Show myself
Very long dreads
Know that I'm blessed
African boy
Diamonds dance
Smelling like cash
In a white
Sometimes I Show myself
Very long dreads
Know that I'm blessed
African boy
Diamonds dance
Smelling like cash
In a white Benz
One thing I know for sure
I must to hustle for money
One thing I know for sure
I must to buy house for mummy
One thing I know for sure
I keep my focus one hundred
And Nothing can stop me
Just like the Jay I'm ever blazing
Inspirations from the most high medication
taking actions expectation meditation
Na Information wey you no get make you no grow
I live a real life what I no get I no borrow
Shoutout to my father, my mother, my brothers, my sisters my baby yea
The fans dem wey love me
Friends wey dey support me
I swear that I'm grateful yea
Everything that I do
Every where that I go
I'll never forget you
Everything that I do
Every where that I go
I'll never forget you yee
Sometimes I Show myself
Very long dreads
Know that I'm blessed
African boy
Diamond dance
Smelling like cash
In a white
Sometimes I Show myself
Very long dreads
Know that I'm blessed
African boy
Diamond dance
Smelling like cash
In a white Benz
One thing I know for sure
I must hustle for money
One thing I know for sure
I must to buy house for mummy
One thing I know for sure
I keep my focus one Hundred
Nothing can stop me
Just like the J I'm ever blazing
Shoutout to my father, my mother, my brothers, my sisters my baby yea
The fans dem wey love me
Friends wey dey support me
I swear that I'm grateful yea
Everything that I do
Every where that I go
I'll never forget you
Written by: Marvel Oberuomo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...