album cover
Pammy
album cover
Pammy은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 6월 13일일에 ECHOTUNE에서 발매되었습니다.D-G.O.A.T
앨범D-G.O.A.T
2024년 6월 13일
라벨ECHOTUNE
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Fine girl fire down
Baby take it slow slow calm down
Lemme take you round the world runtown
We go pull up in ferrari we go shutdown
I swear you hold the keys to my heart
See your body vibrating
I no you can do what other girls no fit do for me
You scatter my obligado
You dey high me Pammy
Sexy mummy
Don't play me corny
Call on me if you lonely yea
You dey high me Pammy
My sexy mummy
Don't play me corny
Call on me if you lonely yea
Follow follow (follow)
Na you I go follow (I go follow)
Follow follow (follow)
Anywhere you go I go go
(I go dey go go)
Follow follow (follow)
Na you I go follow (I go follow)
Follow follow (follow)
Anywhere you go I go go
(I go dey go go)
Your body popripo
I swear e dey totorimi
You dey make bad man to spend again again
You dey high me gbana
Make me dance Pana
Make me speak America I wanna ganna
Let me threat you right like a tata ah ah ah
You dey high me Pammy
Sexy mummy
Don't play me corny
Call on me if you lonely yea
You dey high me Pammy
My sexy mummy
Don't play me corny
Call on me if you lonely yea
Follow follow (follow)
Na you I go follow (I go follow)
Follow follow (follow)
Anywhere you go I go go
(I go dey go go)
Follow follow (follow)
Na you I go follow (I go follow)
Follow follow (follow)
Anywhere you go I go go
(I go dey go go)
Together forever we go dey oh
We go dey oh
However, whenever we go dey oh
We go dey oh
Together forever we go dey oh
We go dey oh
However, whenever we go dey oh
We go dey oh
Written by: JOHNPAUL TOCHUKWU IKE

Loading...