album cover
Can't Wait
Music
Can't Wait은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2024년 7월 3일일에 Bhigbaze에서 발매되었습니다.Bhig Step
album cover
앨범Bhig Step
발매일2024년 7월 3일
라벨Bhigbaze
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM97

크레딧

실연 아티스트
Bhigbaze
Bhigbaze
실연자
작곡 및 작사
IFEOLUWA SOKOYA
IFEOLUWA SOKOYA
작사가 겸 작곡가

가사

Verse 1
boss man wey get stamina
me I no get any time to go dey find shima
sheela
owo ni koko
ko ma wa mi wa
every where I face
north west and east and south
i no really get time for nobody
moving underground and below
till I rock it
comment ca va
ca va bien merci
oh my GOD
I\'mma show dem no mercy oh oh
Prechorus
i really wanna rock it like Rambo oh
tick time I\'mma tock it like bomb oh
this time I\'m aggressive like werewolf
activating Osama bin laden mode
won be wa
moma fun won lamba
emi gan o raye
matter ti koni dollar nu
everyday I dey hustle harder
times are tough
but money must keep flowing
Chorus
Step 1 and 2 2 2
there\'s no time to dey chop guguru eh
no matter what dem do do do
me I keep on hustle and I chop very full eh
look me clearly
you no see what I\'m best at
start to dey insult
because of all my flaws now
start to wise up
and initiate ignorance
so I pay no and attention
to what you blab out
Verse 2
hip hip hip shout hurray
universal musician dey work smartly
mbappe ,ngolo kante
black shines brightest
emi o raye
ah ah
won gbe
abi e raye ×2
won binu ogo mi ton tan kaaye oooo
oun ti won roboya mi o le di
motin se ooo
ah ah ah ah ah ah ah eh eh eh
oh oh uh oh
mi o le duro
won bimi kini mofe
mio le jabo
i detest all these pretense
that\'s why I\'ll go. ×2
Written by: IFEOLUWA SOKOYA
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...