album cover
Problem
Afro-Beat
Problem은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 6월 30일일에 Ozworld/Heatboiz에서 발매되었습니다.Problem - Single
album cover
발매일2022년 6월 30일
라벨Ozworld/Heatboiz
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM100

크레딧

작곡 및 작사
David Vincent Emoudume
David Vincent Emoudume
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Ozawo
Ozawo
프로듀서
VNRVLY
VNRVLY
믹싱 엔지니어

가사

(Ya, oz oz ya)(He's so crazy)
(Egbeadukpona)
(Ozawo)
Oh yo yo
Causing problem oh
Oh yo yo ehhh
Oh yo yo (Eeheh)
Causing problem oh
Oh yo yo ehhhh
Omote Shey you know say
You be final
Omosi na you be the girl for my life ah
Shey you know say i go take you to the alter
Girl nobody wey go
Wey go reach you (Aye)
Girl you badder (Aye)
Girl no issue (Aye)
Girl you make me come dey reason
Like a tycoon
Girl you know say
You dey spark up my life booooo
Oh yo yo
Causing problem oh
Oh yo yo ehhhhh
Oh yo yo (Ehheh)
Causing problem oh
Oh yo yo (Ehhhhh)
Shey you know say
I dey reason you
Everyday, every week
For my medulla oh baby
Wetin you gimme chop ey
Make you dey gimme again and again oh
Wetin you gimme chop ey
Make you dey gimme again and again oh
I no wan slogoro ey
Make you dey gimme again and a
Oh yo yo
Causing problem oh
Oh yo yo ehhhhh
Oh yo yo (Ehhhhh)
Causing problem oh
Oh yo yo ehhhhhhhh
You dey cause e problem problem
But anything wey sup we go solve 'em
Problem problem yeaheeeee
You dey cause e problem problem
But anything wey sup we go solve 'em
Problem problem yeaheeeee
Oh yo yo (Tell me tell me)
Causing problem oh
Oh yo yo ehhhhh
(Tell me tell me tell me)
Oh yo yo (Ehhhhh)
Causing problem oh
Oh yo yo ehhhhhhhh
Shey you know say
Your problem dey for your back
Your problem dey for your back oh
Yeahhheeee
Written by: David Vincent Emoudume
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...