album cover
Foreign Car
828
Music
Foreign Car은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 6월 5일일에 Tosan Of Africa에서 발매되었습니다.Bdsm - EP
album cover
앨범Bdsm - EP
발매일2024년 6월 5일
라벨Tosan Of Africa
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM106

크레딧

실연 아티스트
TOSAN
TOSAN
실연자
작곡 및 작사
ukaji chimobi damian
ukaji chimobi damian
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Spakee Beatz
Spakee Beatz
프로듀서

가사

Sparkie
Bandits Are Losers To You, But To Family Mandem Dey Look Up To June
No Rip Ur Bro
Put My Blood And Sweat On D Line Mannie Do I Look Lucky To You
When I Pull Up To Your Space You Go Know I Go Pull Up In A Foreign Car
I Dey Move So Steady Everyday I Dey Workie For My Daily Kpa
(Daily 2k)
It Must Be Money Or D Music Before Mannie You Catch Me For My Foreign Car
I Go Naughty On Ur Kele In My Whiteyy, She Dey Cap Me Say She Don Love Me Now,
In My Foreign Car
In My Foreign Car
Badman Pull Up In A Challenger
In My Foreign Car
In My Foreign Car
Badman Pull Up In A Challenger
Put Them On Kolos
Say Na Me Wey The Girlie Wan Follow
Wen The Molly Kick In Bannie Wan Kolo
Dream Chaser That Is My Logo
(On Colos)
(On Colos)
I Dey Drive The Girls Loco
Say Na Me Wey The Girly Dem Wan Follow
Wen I Beat It Up She Call Me Badman Choco
Dream Chasers That Is My Logo
I Gat Many Many Enemies
(Blackheart)
For My Family
Workhard Make You Nor Be Like Pharisee
(Outcast)
(Outcast)
Stack The Paper, Last Last E Be Vanity
Uhmmmm Gyal
Say The Money Gat Me Thugging
On Christian Dior Or Or
Early Early Morning i’ll Be Yawning
No Sleep Until Morning
Put Them On Kolos
Say Na Me Wey The Girly Dem Wan Follow
Wen The Molly Kick In Mannie Wan Kolo
Dream Chasers That Is My Logo
(On Colos)
(On Colos)
I Dey Drive The Girls Loco
Say Na Me Wey The Girly Dem Wan Follow
Wen I Beat It Top She Call Me Badman Choco
Dream Chasers That Is My Logo
Written by: ukaji chimobi damian
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...