album cover
Way Back
270,399
Hip-Hop/Rap
Way Back은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2024년 6월 27일일에 NEVILLE RECORDS에서 발매되었습니다.444 - EP
album cover
가장 인기 있는
지난 7일
00:50 - 00:55
Way Back은(는) 지난 주에 약 50 초 시점에에 가장 많이 검색된 곡입니다.
00:00
00:05
00:20
00:55
01:25
01:35
01:45
01:55
02:00
02:05
02:15
02:20
02:55
00:00
03:11

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Khaid
Khaid
보컬
Olamide
Olamide
보컬
작곡 및 작사
Daniel Otaniyen-Uwa
Daniel Otaniyen-Uwa
작사가 겸 작곡가
Sulaimon Shekoni Solomon
Sulaimon Shekoni Solomon
작사가 겸 작곡가
Fakorede Oluwatobiloba Paul
Fakorede Oluwatobiloba Paul
작사가 겸 작곡가
Olamide
Olamide
작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Daniel Otaniyen-Uwa
Daniel Otaniyen-Uwa
프로듀서
Timi Jay
Timi Jay
마스터링 엔지니어
Fakorede Oluwatobiloba Paul
Fakorede Oluwatobiloba Paul
공동 프로듀서

가사

[Verse 1]
I dey craze them say na style (Oo oo)
Cause them no wan see me progress (I still try)
Call my phone once on a while (Call my phone baby)
Dark shades I fit no see your text
[Verse 2]
Them say I don follow corner
Cause my life e be one night wonder
Wetin sapa make me discover
Na something wey fit make life shorter
[Verse 3]
Go slow, no revolver
Now my life e no fit get coma
I get girls wey reach be my mother
Wetin I get, wetin I order
[Chorus]
Ohh my jigga
Bro form way back
When you say fast
I go dey with you
No matter the distance
I remember
When you get cash
You dey flex me to
[Refrain]
Cause I go dey with you
I go dey with you
I go dey with you
I go dey with you
And I go dey with you
I go dey with you
I go dey with you
I go dey with you
[Verse 4]
Mo ti sha na wole my gee
Where you hiding, send location for IG
Pull up make we faaji, everything on gang
Ykv young alhaji
[Verse 5]
My time piece don commit
All eyes on me, burst down, no dey drip e dey vomit
We dey sign biggie contracti
Won ki wa congrati, kole baje o bati
[Verse 6]
You’re welcome to my party
Turn up bi 4kerty till 4:30
Ka invest ka ra property
Jaiye biti Dangote, fuck poverty
[Verse 7]
Kosi biggie the only biggie wey dey
Big dreams, big moves, big vision
Eruku shayo po kosi competition
We dey ball and sing benediction
[Verse 8]
Them say I don follow corner
Cause my life e be one night wonder
Wetin sapa make me discover
Na something wey fit make life shorter
[Verse 9]
Go slow no revolver
Now my life e no fit get coma
I get girls wey reach be my mother
Wetin I get, wetin I order
[Chorus]
Ohh my jigga
Bro form way back
When you say fast
I go dey with you
No matter the distance
I remember
When you get cash
You dey flex me to
[Refrain]
Cause I go dey with you
I go dey with you
I go dey with you
I go dey with you
And I go dey with you
I go dey with you
I go dey with you
I go dey with you
Written by: Daniel Otaniyen-Uwa, Fakorede Oluwatobiloba Paul, Gbenga Olamide Adedeji, Sulaimon Shekoni Solomon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...