album cover
T.M.P.A
36
Afro-Beat
T.M.P.A은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 6월 18일일에 5785590 Records DK에서 발매되었습니다.T.M.P.A - Single
album cover
발매일2024년 6월 18일
라벨5785590 Records DK
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM100

크레딧

작곡 및 작사
Oluwafemi Samuel Ariyo
Oluwafemi Samuel Ariyo
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Genesix-did-it
Genesix-did-it
프로듀서
Oriz Mayana
Oriz Mayana
프로듀서

가사

Make I take my pen make I write my pain
Send ham as a letter make e reach your way
From night till dawn I no dey sleep again
I don do the do I don fast and pray
Cos Soso no go fit to ease my pain
I dey on You make You take am away
If I dey rush tell me wetin I gain
I dey wait Jehovah come open way
Cos Soso no go fit to ease my pain
I dey on You make You take am away
If I dey rush tell me wetin I gain
I dey wait Jehovah come open wa
Tètè bámisé
Tètè bámisé
Tètè bámisé
Tètè bámisé o
Tètè bámisé
Tètè bámisé
Tètè bámisé
Tètè bámisé o
Kójú máse tì mí Olórun
Kójú máse tì mí Olórun
Kójú máse tì mí Olórun
Kójú máse tì mí Olórun ye ye ye ye
Nah why I say make you take ham away
Nah why I say make you take ham
Pass me the light make I posigi
My body don dey jonze me
My brain sef wan dey whine me
Be like say dem enchant me
I've got blood in my eyes but you can't see
Pains in my heart you don't notice
2 3 sticks kò lè tó mi
Moses stick for the Red Sea
Lord help me now I am drowning
Unto you I am praying
Only you I am calling
Cos deep down I am dying
Shégè banza gan fé pa mí
Shíbí ńláńlá lógbé wá bí
Groceries mi gan ò tó mi
Bigi banja Èlíjàh mi
Bàbá mímó ló wà lókè
Omo mímó tó wà lókè
Èmí mímó gbémi lékè
Èlíjàh mi gbémi dókè
Tètè bámisé
Tètè bámisé
Tètè bámisé
Tètè bámisé o
Tètè bámisé
Tètè bámisé
Tètè bámisé
Tètè bámisé o
Kójú máse tì mí Olórun
Kójú máse tì mí Olórun
Kójú máse tì mí Olórun
Kójú máse tì mí Olórun ye ye ye ye
Nah why I say make you take ham away
Nah why I say make you take ham away
My fears away
My tears away
Away away away away
My pains away
My troubles away
Away away away away
Written by: Oluwafemi Samuel Ariyo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...