album cover
Suffocation
album cover
Suffocation은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 7월 5일일에 BUG MUZIK에서 발매되었습니다.RESILIENT
앨범RESILIENT
2024년 7월 5일
라벨BUG MUZIK
언어English
BPM101
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Dunno!
Steady a dey hustle dey give dem vibe
I know dey look their face oh
I know dey reason nobody case oh
oh ah!
I know dey envy another man success
If I do I waste my time
Rather focus on my grind
Peace of mind
Na money wey dey pon my mind
Born to triumph and to conquer
Thunder!
Fire anybody wey won see me slumber
They wonder
How I rose from the gutter
Papa God dey bless so no man fit stop am
I guess I won try survive
I won try leave my life
Shey you feel the vibe
Spirit make me chill relax
Pour ice make I hit the verse
Oh ah!
I don't wanna live in suffocation
Avoid depression
Though I make mistakes and restitutions
Whoay!
I no won live in daily pressure
My destination
Is celebration, jubilation
Whoay!
I dey find way to ease my tension
I just want peace no violence
Na hustle be my state of mind
And I don't wanna lose that focus
Oh yeah!
So celebrate me now
For my fame and fortune
Grass to grace
Na my testimony
Superstar life for the inspiration
And you wanna know
Who the best?
Born to triumph and to conquer
Thunder!
Fire anybody wey won see me slumber
They wonder
How I rose from the gutter
Papa God dey bless so no man fit stop am
I guess I won try survive
I won try leave my life
Shey you feel the vibe
Spirit make me chill relax
Pour ice make I hit the verse
Oh ah!
I don't wanna live in suffocation
Avoid depression
Though I make mistakes and restitutions
Whoay!
I no won live in daily pressure
My destination
Is celebration, jubilation
Whoay!
I don't wanna live in suffocation
Avoid depression
Though I make mistakes and restitutions
Whoay!
I no won live in daily pressure
My destination
Is celebration, jubilation
Whoay!
Written by: Enobong Emmanuel Akpan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...