album cover
MIND
album cover
MIND은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 7월 5일일에 Team Unique에서 발매되었습니다.MIND - Single
발매일2024년 7월 5일
라벨Team Unique
언어English
BPM100
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Baby I dey lose all my sense
When i see you
I no fit to do all the things
Wey I wan do yeah
Even for my head all I think
Is about you ahh
Na money wey wey you want
I go give you
Girl i'ma treat you right on a daily
And for a long long time I've been waiting
Omoge come online , come update me
Girl make you free your mind
Make you trust me hmmmm
The way that you redi
You just dey burst my mind on a daily
Girl make you free your mind
Take am gently
Before you woe my mind for no reason
Yeah
My mind my mind
You dey play for my mind
My life my life
Girl I need you in my life
Hmmmmmm
My mind my mind
You dey dey for my mind
I no fit lie for you walai
I fit to kpai for you walai
When you walk in na gobe
All my friends go dey stare at Your body
Way you dress girl it's lit
Like Alte
It's a vibe when you're around
Mehn I'm obsessed oh no oh oh
Everyday everyday omo
She tell me things
I wanna hear oh no
And everytime wey we dey link
She make a badman to sing him song
Girl i'ma treat you right on a daily
And for a long long time I've been waiting
Omoge come online , come update me
Girl make you free your mind
Make you trust me
hmmmm
The way that you redi
You just dey burst my mind on a daily
Girl make you free your mind
Take am gently
Before you woe my mind for no reason
My mind my mind
you dey play for my mind
My life my life
Girl I need you in my life
Hmmmmmm
My mind my mind
You dey dey for my mind
I no fit lie for you walai
I fit to kpai for you walai
My mind my mind
you dey play for my mind
My life my life
girl I need you in my life
Hmmmmmm
My mind my mind
You dey dey for my mind
I no fit lie for you walai
I fit to kpai for you walai
Written by: Terrence Uche Nwezeh

Loading...