album cover
Praya
4
World
Praya은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 7월 26일일에 Cekknd에서 발매되었습니다.Praya - Single
album cover
발매일2024년 7월 26일
라벨Cekknd
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Cekknd
Cekknd
실연자
작곡 및 작사
Edjike Oghenetega Okemena
Edjike Oghenetega Okemena
작사가 겸 작곡가
Nwabueze Emeka
Nwabueze Emeka
작사가 겸 작곡가
Omoniyi Quadri
Omoniyi Quadri
작사가 겸 작곡가

가사

Ooooooohh eh
Baddaman Cekk
(Why you tell me \"para boy you nor get conscience\")
Alagbara, Ko ma je sun
My mother always tell me be careful
Gbadura fun mi, the journey plenty oh
Las las pull up in a Bentley oh
Moving Gently oh
Battle principality ni and power
Money i de find pass 100 thousand
100 million, 100 billion
Dollar Dollar, pack am for bullion Van
Dem nor de tell person
If you nor hustle hard you go learn lesson
Forget cynthia, omo Forget blessing
You go be sweetheart when you get plenty oh
(Omo Still awake since 12:30)
I de pray for Grace and power
Make the money start to enter my Aza
Fine Boy, nor get e wahala
Many things i want to do for my Mama
Yeah
Na wetin i de find
Na Wetin i go talk if e sup
I swear i nor go fit give up
Oh My Lord Jesus
If i ever feel like giving up
Abeg make you heal me up
If i nor grind
Omo i nor go see food chop
My kele nor go fit love up
Forget Louis V and Balenciaga, back to the matter
I go hustle till thy kingdom come.
i de bomb, i de bomb, i de bomb
Hustle late night to the dawn
I de pray for my money to long
Money to do my song
i de pray, i de pray, de pray
Oluwa show me the wayyy
Ka ni pe, No direction for Radar
Guide me, lead me to the Paper
Written by: Edjike Oghenetega Okemena, Nwabueze Emeka, Omoniyi Quadri
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...