album cover
Confession
album cover
Confession은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 7월 21일일에 Badmansteez에서 발매되었습니다.Confessions - EP
2024년 7월 21일
라벨Badmansteez
언어English
BPM97
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Only Jah dey my side when nobody dey
Only Jah dey my side
Woah oh oh woah oh oh
I thank God bless Jah say man no be God o
Anyhow e go be we go Chop o
Anyhow e go be we go ball o
I get may blessings guy no be my fault o
Osapa London all the way to Sango
I don pay my dues since 12 o’clock o
I say who know me, who help me
Who call me when sapa been Dey call me
Only Jah dey my side o
Only Jah dey my side o
And I be baller
Give them all the jam make dem calm down
Give them all the rhythm make dem fire down
Omo see something wey I dey do now
And I be stunner
This one no be ekelebe stunner
Oluwa don make me a baller
Shoutout to my **** at the corner
Nothing wey they talk wey fit bother me
Na Oluwa grace wey dey cover me
I no go stop till I be candidate
I no go stop till I be delegate
So it’s not a crime
If I’m in tune with Jehovahs time
Na him dey guide me to the finish line
All of my grace don dey organize
Hmmm, no be say na me too do pass
Na me too do pass
Oluwa guide my compass
He guide my compass
I thank God bless Jah say man no be God o
Anyhow e go be we go Chop o
Anyhow e go be we go ball o
I get may blessings guy no be my fault o
Osapa London all the way to Sango
I don pay my dues since 12 o’clock o
I say who know me, who help me
Who call me when sapa been Dey call me
Only Jah dey my side o
Only Jah dey my side o
And I be baller
Give them all the jam make dem calm down
Give them all the rhythm make dem fire down
Omo see something wey I dey do now
And I be stunner
This one no be ekelebe stunner
Oluwa don make me a baller
Shoutout to my **** at the corner
I thank Jah say man no be God
I thank Jah say man no be God eh eh eh eh
I thank Jah say man no be God
I thank Jah say man no be God eh eh eh eh
Woah oh oh woah oh aiii
Written by: Timilehin Kupolokun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...