album cover
Alone
348
African
Alone은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 7월 12일일에 Exo Xan Mgt.에서 발매되었습니다.Alone - Single
album cover
발매일2024년 7월 12일
라벨Exo Xan Mgt.
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM104

가사

Verse 1
Don't call me gangster cos I stress
pass other men
You no dey see wetin I see o gyae w'asem
Swear in this city you go humble fucking hell out here
9 and 10 be like my broskis and wahala
Tie yananti atreki abre
Stories de wey dada no hear
I put my life on the line for this bread
Now asomdwee dey leave me on read
Chorus
Young boy you scare me
Where you've been alone
Up to something wey the world soon go know
I'm chatting barely
Asokye reebo o
Dey pon their necks like a hangman noose
Verse 2
I put my mind on my grind
Only God be my helper
Always dey chat to the Messiah
Forward the vibes to the bass line
I dey my side I dey vibe
If you whine me later
And when I dine I say a prayer
For myself and the hater
Even though my heart's been broke
Nobody dey share my sorrow
I been on the road alone o
Solo
Things wey my eyes seen o
Many man no fit handle
Chesti my yawa like rambo o no
Chorus
Young boy you scare me
Where you've been alone
Up to something wey the world soon go know
I'm chatting barely
Asokye rebo o
Dey pon their necks like a hangman noose
Chorus
Young boy you scare me
Where you've been alone
Up to something Wey the world soon go know
I'm chatting barely
Asokye rebo o
Dey pon their necks like a hangman noose
Written by: Samuel Nyarko
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...