album cover
Steady
488
Hip-Hop/Rap
Steady은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 7월 7일일에 David kingx에서 발매되었습니다.Steady - Single
album cover
발매일2024년 7월 7일
라벨David kingx
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM71

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
David kingx
David kingx
실연자
작곡 및 작사
David chimazuru nkorwordu
David chimazuru nkorwordu
작사가 겸 작곡가

가사

Thank you, pia.
Steady steady we dey work
No holiday, like soldiers for Gaza steady we de bomb
You no wan de work, you say you wan ball omo you de dull
My mama de call, nothing dey to chop you say ma de dull?
Dull For this shores? na steady steady we de work

Steady steady we dey bomb
like solders wey dey for
Gaza and Afghanistan
I put all my sorrows
on God, and still
i de grind omomi
i no de Looseguard
Tell all my soldiers to bomb or make them pack their bag (otilo)
No go Looseguard o popo dey road
Abeg na who forget crusher for my bag? (Bag)
Asia, Canada, (Canada)
 e no get where we no de enter (enter)
Na the bag we de chase o,
 from January down to December
Shima you carry for head,
 she don leave you now de follow Amed
Ahmed wey just buy benz,
you wey no work now you don de regret (don de regret)
Na why we de grind we wan pull up in a GLE
Cos when you broke all the girls no de shine their teeth
Forget the love now, na the paper we de chase
Cos when you broke they go hide face
Steady steady we dey work
No holiday, like soldiers for Gaza steady we de bomb
You no wan de work, you say you wan ball omo you de dull
My mama de call, nothing dey to chop you say ma de dull?
Dull For this shores? na steady steady we de work
No holiday, like soldiers for Gaza steady we de bomb
You no wan de work, you say you wan ball omo you de dull
My mama de call, nothing dey to chop you say ma de dull?
Dull For this shores? na steady steady we de work
247 we de huste de gather Rask
Cos if e dull omo sapa go welcome man
Even though say na you wey get the crib omo sapa go sit down for parlor like owner na.
Sapa go de score you like you be onana
Pepper body go de do you na normal na
Sapa go de tell you say if you move e go shoot
Even e no move omo e go fire braahh
Na why we de grind we wan pull up in a GLE
Cos when you broke all the girls no de shine their teeth (they go hide face)
Forget the love now na the paper we de chase
Cos when you broke they go hide face
steady steady we dey work
No holiday, like soldiers for Gaza steady we de bomb
You no wan de work, you say you wan ball omo you de dull
My mama de call, nothing dey to chop you say ma de dull?
Dull For this shores? na steady steady we de work
Steady steady we dey work
No holiday, like soldiers for Gaza steady we de bomb
You no wan de work, you say you wan ball omo you de dull
My mama de call, nothing dey to chop you say ma de dull?
Dull For this shores? na steady steady we de work
Written by: David chimazuru nkorwordu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...