album cover
Let's Go
album cover
Let's Go은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 7월 18일일에 D Beee Nation에서 발매되었습니다.Adore EP
앨범Adore EP
2024년 7월 18일
라벨D Beee Nation
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Oh girl you know (Oh no)
I go love o no doubt
Na you get my mumu button
Turn a bad man to a Dundee
When I dey with you my head dey gbona
Small thing I go wan to dey nowo oh
Baby E be me and you for life
Baby o, oh my baby o
the love you give me
I can't give nobody else to know
The way you touch me
I don't want nobody else to know
As e dey be, girl me I don sign
I go walk you down the aisle
Oh my girl you'll be mine oh o oh
Kaijenebe kaijenebe kaijenebe Kaijenebe kaijenebe kaijenebe kaijenebe your Popsy
Kaijenebe kaijenebe kaijenebe Kaijenebe kaijenebe kaijenebe kaijenebe your mumsy
Boy you say na me you dey find
I dey my lane I dey hustle all the time
You better decide if you want this shit or not
Please don't waste my time
Oh please don't waste my time
If I give you my love
shey you go give nobody else no
If I touch your heart
Would you let nobody else know
As e dey go boy me I don sign
To be with you for life
Oh boy I'll be yours yeah
Kaijenebe kaijenebe kaijenebe Kaijenebe kaijenebe kaijenebe kaijenebe your Popsy
Kaijenebe kaijenebe kaijenebe Kaijenebe kaijenebe kaijenebe kaijenebe your mumsy
Love love love nwantiti
Girl I want to put my hand for your body
Love love love nwantiti
Me and you go till the morning light oh o
the love you give me
I can't give nobody else
The way you touch me
I don't want nobody else to know
As e dey go boy me I don sign
To be with you for life
Oh boy I'll be yours yeah
Kaijenebe kaijenebe kaijenebe Kaijenebe kaijenebe kaijenebe kaijenebe your Popsy
Kaijenebe kaijenebe kaijenebe Kaijenebe kaijenebe kaijenebe kaijenebe your mumsy
Written by: Abel Osaigbovo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...