album cover
Fyl
1
Afro-Beat
Fyl은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2024년 7월 19일일에 Gats Nation에서 발매되었습니다.Roadmap
album cover
앨범Roadmap
발매일2024년 7월 19일
라벨Gats Nation
LanguageEnglish
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM184

크레딧

작곡 및 작사
Clinton Eme
Clinton Eme
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
eman00001
eman00001
프로듀서

가사

Hey you gyal
Give me your loving make I
Feel am ooh
Say for your loving I go fight kong fu
Say for your loving I go fight kong fu
Fight kong fu
Hey you gyal
Give me your loving make I
Feel am ooh
Say for your loving I go fight kong fu
Say for your loving I go fight kong fu
Fight kong fu
Stepping inna dance floor
Boogie down
Back it up
Do the dirty whyne for me
You no sey i dey down
With the moves
Just getting to the mood
Fine girl wyne am
Everybody wyne am
Boys and girls
Just dey work on vibes
I see one babe wey dey hide for corner
You know say i dey on para
Spray my mulla on top your matter
Na to find way to carry you waka
E come be like say na water
Ooooooooh oooooooh
Hey you gyal
Give me your loving make I
Feel am ooh
Say for your loving I go fight kong fu
Say for your loving I go fight kong fu
Fight kong fu
Hey you gyal
Give me your loving make I
Feel am ooh
Say for your loving I go fight kong fu
Say for your loving I go fight kong fu
Fight kong fu
Written by: Clinton Eme
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...