album cover
Reason
16
World
Reason은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2024년 3월 6일일에 Fitty Four에서 발매되었습니다.Feels - EP
album cover
발매일2024년 3월 6일
라벨Fitty Four
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM114

크레딧

실연 아티스트
Fitty Four
Fitty Four
실연자
작곡 및 작사
Arokoyo Ayomide Benjamin
Arokoyo Ayomide Benjamin
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Ifeh
Ifeh
프로듀서

가사

Dunno
vibes
Tell me what's the reason
Na when I enter the place
Some of them start to dey hate
Them go dey look me for face
Dem no believe me
But when I start to succeed
Them go dey show me their teeth
Like say na wetin I need
You better miss me
I'm steady pushing my P
Every other day imma be pushing my P
best believe it
Till I got racks ion tell you'bout
Till I got racks on me in a maybach
Tell me what's the reason
Na when I enter the place
Some of them start to dey hate
Them go dey look me for face
Dem no believe me
But when I start to succeed
Them go dey show me their teeth
Like say na wetin I need
You better miss me
I'm steady pushing my P
Every other day imma be pushing my P
best believe it
Till I got racks ion tell you'bout
Till I got racks on me in a maybach
Trynna tell me wait
What's your limit?
Ain't nobody dulling my spirit
Can't nobody tell me when I'mma finish
Just because I'm moving way past your limit
Tell me pump the brakes
For a minute oo
See me see finish iyoo
I no getti no limit iyoo
I dun locked in all my ten toes o
Taking some big big steps to the bag
So imma be laughing on my way to the bank
Wahala for who think say I get am by chance yea
That could only happen in a trance
Jejely jejely
I'm just doing my thing
Eyes on Baba God so He go do am for me
Know I am some steps close I can feel it iyoo
My weapon is my lyrics iyo
Tell me what's the reason
Na when I enter the place
Some of them start to dey hate
Them go dey look me for face
Dem no believe me
But when I start to succeed
Them go dey show me their teeth
Like say na wetin I need
You better miss me
I'm steady pushing my P
Every other day imma be pushing my P
best believe it
Till I got racks ion tell you'bout
Till I got racks on me in a maybach
Tell me what's the reason
Na when I enter the place
Some of them start to dey hate
Them go dey look me for face
Dem no believe me
But when I start to succeed
Them go dey show me their teeth
Like say na wetin I need
You better miss me
I'm steady pushing my P
Every other day imma be pushing my P
best believe it no oo
Till I got racks ion tell you'bout
Till I got racks on me in a maybach
Till I got racks on me e
Written by: Arokoyo Ayomide Benjamin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...