album cover
Vindication
15
Hip-Hop/Rap
Vindication은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 7월 26일일에 World Boyz Entertainment에서 발매되었습니다.Vindication - Single
album cover
발매일2024년 7월 26일
라벨World Boyz Entertainment
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM75

크레딧

작곡 및 작사
Eze Walter Chiedozie
Eze Walter Chiedozie
작사가 겸 작곡가

가사

Call my men make dem start craze
Al Pacino I Dey scar face
When I dribble I be Kante
Forward ever like mbappe
Future brighter than a headlamp
From Corolla we don drive Porsche
Super models don Dey turn crush
Vuga kvngz don become boss
All I had was a hood dreams
Martin Luther from the trenches
No figures on my first gig
made a milli in the next week
Igbo boy no Dey carry last
Fuck position nna get the bag
Smoke my bazz when I drop a verse
Taking over like a coup de tat
Big men Ana kpo m mpa
Big bag Ana da pu ta
Ndi Ogbe Ana gba pu ta
See us e ga choputa
Ndi sars ka nu world bank
Control, Douglas
See my car wey Dey come front
Dem Dey stop me with cutlass
Olopa no get compass
Anywhere you go drop vazzzz
No gree you go chop slap
Much talk you go hear blast
Next thing dem go japa
Corruption e don yapa
Just a day in my old hood
Concrete but na jungle
King Kong no go survive
Na why I Dey hustle
If I hear say dem drive you
I go know say no be Volvo
If I hear say dem mend you
I go know say no be bobo
Dey game no be fifa
Shade local but na diva
I want a queen not Latifa
Drip wetter than a river
Written by: Eze Walter Chiedozie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...