album cover
Grace
3
Afro-Beat
Grace은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 8월 29일일에 Successful Splurge Gang에서 발매되었습니다.Grace - Single
album cover
발매일2024년 8월 29일
라벨Successful Splurge Gang
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

크레딧

작곡 및 작사
Emmanuel Folajinmi
Emmanuel Folajinmi
작사가 겸 작곡가

가사

Grab tha liquor
Eyin temi kile feel
Na God get power
Shey you know, shey you know
As i dey drop the gbedu
Them dey feel am so
Ise oluwa ni ooo
Old taker fit no take again
Eni shubu lema dide
But my face go dey show
And my shoe go dey shine
Unless they kill God o
The fact say person fit work
And still be poor
Omo me I pray for grace
Omo me i pray for grace
Pray for grace
Omo me I pray for grace
And the fact say person fit stay woke
Still dey bomb
Kode ma gba dollar
Ori lomo lola
My brother
Oshi le gba dollar
So make i tell you story ooo
Na God get glory ooo
Moti file fun Olorun
Ko gba koso
Moti file fun Olorun mi
Ko gba koso
Moti file fun Olorun
Ko gba koso
Moti file fun Olorun
Ko gba koso
We Dey work every night and day o
Say my guy no holiday o
Them talking my matter yee oh
Awon solo makinde o
Now I dey on dorime
Sent a photo ti wole
I been Dey trek from orile
Now ori ti bamise o
The fact say person fit work
And still be poor
Omo me I pray for grace
Omo me i pray for grace
Pray for grace
Omo me I pray for grace
And the fact say person fit stay woke
Still dey bomb
Kode ma gba dollar
Ori lomo lola
My brother
Oshi le gba dollar
So make i tell you story ooo
Na God get glory ooo
Moti file fun Olorun
Ko gba koso
Moti file fun Olorun mi
Ko gba koso
Moti file fun Olorun
Ko gba koso
Moti file fun Olorun
Written by: Emmanuel Folajinmi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...