album cover
Damages
album cover
Damages은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 7월 23일일에 BIG XM에서 발매되었습니다.Damages - Single
2024년 7월 23일
라벨BIG XM
언어English
BPM149
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Yaaaii yeeh yehhh
Wagwan
Yawa don gas now now Ekelebe
Don burst o Awuuuuuu
Your kele ikebe don cast now now
Ebelebe you cause oo eeeeyinnnn
So all this while you dey
Whine you dey lie for me
You dey lie for me
Inna me life me I love ya
But you do me bad hiiinnnnn
HMmmm yen yeen
Where ya dey hmm
Where ya dey
When me need ya the most girl
Where ya dey
I know say girl you no send
But you promise me tey tey
You go dey
And now you causing
Damages damages damages
And now me needing
Remedy remedy remedy
But I'm done with thee
I'm done with thee now
Away from me away from me now
Now you causing
Damages damages damages
And now me needing
Remedy remedy remedy
But I'm done with thee
I'm done with thee now
Away from me away from me now
Five in the morning
Me wake up me feeling so horny yeiii
But she tell me go Rock myself
So sudden she tell me
Go fuck my self eeeh eh
Deep down me burning me burning
Me burning like a risler
She tell me go Rock myself
So sudden she tell me to fuck myself
Ehhn ehhn
Yawa don gas now now Awwuuuu
Your kele ikebe don cast now now
Ebelebe you cause oo
So all this while you dey
Whine you dey lie for me
You dey lie for me
Inna me life me I love ya
But you do me bad hiiinnnnn
HMmmm yen yeen
Where ya dey hmm
Where ya dey
When me need ya the most girl
Where ya dey
I know say girl you no send
But you promise me tey tey
You go dey
And now you causing
Damages damages damages
And now me needing
Remedy remedy remedy
But I'm done with thee
I'm done with thee now
Away from me away from me now
Now you causing
Damages damages damages
And now me needing
Remedy remedy remedy
But I'm done with thee
I'm done with thee now
Away from me away from me now
Yaaaaaa
Holla them know say me
Ah bad ganja man oo
Holla them know say me
Ah bad ganja man oo
Holla them know say me
Ah bad ganja man oo
Say me ah bad ganja man oo
Ganja man oo
Say me ah bad ganja man oo
Ganja man ooo

Loading...