album cover
CRIMINAL
album cover
CRIMINAL은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 7월 31일일에 DANNIÉWURLD / PEAKSTUDIOS ENT에서 발매되었습니다.CRIMINAL - Single
Released2024년 7월 31일
라벨DANNIÉWURLD / PEAKSTUDIOS ENT
언어English
BPM117
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Very soon expected
Look at this
Very soon invested
I need that girl
Wey go make me gbese
I need that girl wey go thank me
Jeje ah yeah
Want this but no tension
Checking me out from the mentions
What if my friend dem no like you
What if I say baby I just dey find
Love and affection
Oh my baby Zoey
Scatter place you bomb ay
Enter party locay
Baby send your location
For vibration
This place na me get am
Vibey chants
Dem talk say me I no be criminal
Make I no follow
Baby you know I just dey go
Make I follow
Baby you know I know
What if I no like you
What if I just do my own
Very soon expected
Look at this
Very soon invested
I need that girl
Wey go make me gbese
I need that girl wey go thank me
Jeje ah yeah
Want this but no tension
Checking me out from the mentions
What if my friend dem no like you
What if I say baby I just dey find
Love and affection
Oh my lay
Oh lady yeah
Oh my my bae
Oh my lady yeah
Oh la la la la na na
Written by: ADETOMIWA DANIEL OLOWOPOROROKU, EHIOZOJE IRIOBE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...