album cover
Many Things
8,132
World
Many Things은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 8월 8일일에 BigJiGGy에서 발매되었습니다.Many Things - Single
album cover
발매일2024년 8월 8일
라벨BigJiGGy
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM109

크레딧

실연 아티스트
BigJiGGy
BigJiGGy
실연자
작곡 및 작사
Ebuka Desire
Ebuka Desire
작사가 겸 작곡가

가사

So many things i do...
...
Now I Dey gather, all my cheddar...
Fuck that bagger, wey say I no go make am,
E be jah be my father,
Na him Dey make me stronger,
Oh oh... na him dey make me stronger.
Them say I no good, I say their father,
Better days ahead alubarika prayers,
Oh oh, alubarika prayers
Oh oh, alubarika prayers
Oh oh oh oh oh....
So many things I do,
So many place I go,
So many things I say, ah ah ah ah ah...
So many things I do,
So many things i say,
So many place wey i enter wey dem be no wan dey believe me.
If dem no give I go take it,
Every other day is a blessing,
Moving heavy on my ten toes,
My stamina, different type no be kaku
And I dey ball pass lukaku,
My eyes e Dey chuku
This one no be looku looku,
Oleku, tell me something wey I no fit do,
Dejavu, this one no be dejavu
Girl you know am into you and I go rundevu,
Odoyewu, odoyewu, odoyewu, ah ah ah ah ah...
So many things I do,
So many place I go,
So many things I say ah ah ah ah ah...
So many things I do,
So many things i say,
So many place wey i enter wey dem be no wan dey believe me (x2).
Written by: Ebuka Desire
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...