album cover
No Way
album cover
No Way은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 9월 6일일에 Fiokee Records, with exclusive license to ONErpm에서 발매되었습니다.Beyond a Guitarist [B.A.G]
Released2024년 9월 6일
라벨Fiokee Records, with exclusive license to ONErpm
언어English
BPM114
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Jaypizzle Production
No way eh no way eh
Baby no way eh
Baby no way eh
Omgitsfiokee
I want to be your spender
Your striker .. your defender
Abena Give me love ifunanya
I no go do you nyamanyama oh
I go talk to you tell you things wey go make you smile
Anytime you text me baby i must to reply
For this work i no get wetin to make me resign
I no go let any guy come chance me
Baby there’s no way
No way No way
There’s no way, there’s no way (baby no way eh)
Baby there’s no way
No way No way eh
There’s no way, there’s no way ( baby no way eh)
Ooooh baby mayana
I go buy you designer
First class to Dubai
Oh oh oh oooh hmm mm
Ima ima ima eh
You dey give me sugar eh
na why with you everyday am on line
I go talk to you tell you things wey go make you smile
Anytime you text me baby i must to reply
For this work i no get wetin to make me resign
I don sign
Fine decoration
See television
Cool air condition
Oh na na na na
I don see the vision
No contradiction
We go first do traditional
No put commission
Omo decode the commission
No put commission oh na na na eh
Written by: Ifiok Effanga, Ikemefuna Klem Nwamonye, John Ighodaro
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...