album cover
Abeg
1,779
World
Abeg은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2024년 7월 26일일에 Frankie Jhay에서 발매되었습니다.Delta 2 Lagos - EP
album cover
발매일2024년 7월 26일
라벨Frankie Jhay
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM96

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Frankie Jhay
Frankie Jhay
실연자
작곡 및 작사
Frank Obabueki
Frank Obabueki
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Boombeatz
Boombeatz
프로듀서

가사

It's Boombeatz baby
Abeeeg you ohh!!!
Frankie Jhay pon this
But you already know that
Abeg!!!
The oil wey you pour for my head make e no dry God I dey beg
Anywhere the blessings dey carry me dey go with my leg
God I dey beg Oh
God Abeg Oh!
I dey beg I dey beg I dey beg God I Dey beg you oh
Anything the enemies plan make e no work for my head oh
Me I never wish another man downfall
I dey hustle for my bread oh
God I Dey beg you
Put food on my menu
No forget the rendezvous
I dey beg you
Abeg!!!
The oil wey you pour for my head make e no dry God I dey beg
Anywhere the blessings dey carry me dey go with my leg
God I dey beg Oh
God Abeg Oh!
Ye iye no
From nothing to something little little
Now me a fi wine and wiggle wiggle
If them like make them gather gather
Holy Ghost fire them go scatter scatter
Emi Mimo pour your water on me
Make my eyes see
Make my mind free
Represent me
Even in the presence of my enemy
Iye oooo noooo ooo
Abeg!!!
The oil wey you pour for my head make e no dry God I dey beg
Anywhere the blessings dey carry me dey go with my leg
God I Dey beg Oh

Alterplate Oh
Na them be my DHL
Na them dey carry me now
Na them dey carry me far
Alterplate Ooo
Written by: Frank Obabueki
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...