album cover
Finesse
album cover
Finesse은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 7월 29일일에 IDANNATION-ENT에서 발매되었습니다.Finesse - Single
Released2024년 7월 29일
라벨IDANNATION-ENT
언어English
BPM111
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Finesse, Finesse, shayo dey I'm on highness
Poptera, Poptera
Erllyboy
Flashy lifestyle like a bling bling
Anywhere wey I enter Dem wan see me
Jaye meji merin meje
Smell like mint like person to jeh sporty
You can't count me out Undisputed
My face show I gah doh yeah
I'm guided
Ask me about me
I'm money minded
I stand fit I nor shake yeah
I'm blessed
Finesse Finesse
Shayo dey I'm on highness
You better check on your fitness
Availability no insufficient
Finesse Finesse
Shayo dey I'm on highness
You better check on your fitness
Availability no insufficient
Full load inna bullion van
We order buzz and girls my money dey count
We shut down like a caravan
Dem go chop DND if Dem run their mouth
So far
so good
Yeah I feel good
Gimme space if my enjoyment dey vex you
I feel good I gat you if you ghat me
Drip on drip chop life Santorini
You can't count me out
Undisputed
My face show shine I gah doh
I'm guided
Ask me about me
I'm money minded
I stand fit I nor shake yeah
I'm blessed
You can't count me out
Undisputed
My face show shine I gah doh
I'm guided
Ask me about me
I'm money minded
I stand fit I nor shake yeah
I'm blessed
Finesse Finesse
Shayo dey I'm on highness
You better check on your fitness
Availability no insufficient
Finesse Finesse
Shayo dey I'm on highness
You better check on your fitness
Availability no insufficient
Written by: Raphael Taiwo Joshua
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...