album cover
OFA
2,942
Music
OFA은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 9월 20일일에 Troniq Inc에서 발매되었습니다.OFA (Oxlade From Africa)
album cover
발매일2024년 9월 20일
라벨Troniq Inc
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM

크레딧

실연 아티스트
Oxlade
Oxlade
실연자
작곡 및 작사
Akano Samuel
Akano Samuel
작곡가
Ikuforiji Olaitan Abdulrahman
Ikuforiji Olaitan Abdulrahman
가사
프로덕션 및 엔지니어링
스팍
스팍
프로듀서

가사

[Intro]
Hmmm, original
Original ganja planter
[Verse 1]
Dem say I dey do over sabi
I dey my throne and I never leave
Tropical chilling, sit down dey drink pami
Me and the one peke
[Verse 2]
I don conquer my enemies
I know the men wey dey fight for me
That top, I go reach there by any means
Cos emini Alpha, emini Alpha
[Chorus]
Wetin be my name? (OFA)
Oxlade from Africa (OFA)
Hmmm, one of one o (OFA)
Can't touch me cos na me be Alpha
Kiloruko mi na? (OFA)
Oxlade from Africa (OFA)
Hmmm, one of one o (OFA)
Okporoko can't touch me, na me be Alpha
[Verse 3]
Kripololo
Enough with the love songs
My name na
Don't need introduction
Giving them in another dimension
Skoskola wey dey make girls dey wan cum
Yii, make them pause for the junction
Lereboy, you should know where I come from
In the dark say we pray for the sun come
[Verse 4]
And we be rocking Sean John gan gan for the function
Them been dey feel am for the woro s woro
From Olorunsogo to Obanikoro
Oil dey my head I get ororo
And God bless me e no do Ojoro
[Chorus]
Wetin be my name? (OFA)
Oxlade from Africa (OFA)
Hmmm, one of one o (OFA)
Can't touch me cos na me be Alpha
Kiloruko mi na? (OFA)
Oxlade from Africa (OFA)
Hmmm, one of one o (OFA)
Okporoko can't touch me, na me be Alpha
[Outro]
I got a lot of things to offer
Cos na me be the Alpha
Written by: Akano Samuel, Nwamu Francis Chukwudubem, Olaitan Ikuforiji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...