album cover
I Swear
album cover
I Swear은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 8월 1일일에 CLENCH에서 발매되었습니다.BEYOND BELIEF
2024년 8월 1일
라벨CLENCH
언어English
BPM106
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

na you be my last bus stop o, o ye butterflies in my belly ,I swear (Hycon mr producer)
girl you change my story ,no more lonely ,feels like I win a lottery when I Dey beside you ,forever na you and me ,my medicine ,anytime that you hold me,be like I Dey for paradise ( baby I swear)
baby I swear no be lie na you be my last bus stop,I don’t care ,anything wey dem talk or dem do ,no Dey fear ,na only you I want nobody o,Make dem hear say o for life na me and you…
butterflies in my belly o,gat my soul and body o,forever baby I’m ready o,your love is more than silver and gold , na you I go follow o till I die shey you know ,rain or shine I go show,by your side is where I belong
this kind love that we share o,omo money can’t buy, you give me peace of mind all the time I no go lie ,come closer omotena my sugar,nobody cares no one loves me better,my heart is calling make you answer yeh,no need to pretend,make I tell you the truth make I confess ,dis love pass experiment omo I’m addicted to you hey hey ,lai you no go regret ,make you die that thing make you forget ,heart to heart we connect ,Omo I no fit use you play (baby I swear )
baby I swear no be lie na you be my last bus stop,I don’t care ,anything wey dem talk or dem do ,no Dey fear ,na only you I want nobody o,Make dem hear say o for life na me and you…
butterflies in my belly o,gat my soul and body o,forever baby I’m ready o,your love is more than silver and gold , na you I go follow o till I die shey you know ,rain or shine I go show,by your side is where I belong belong… where I belong ,butterflies in my belly … I swear
Written by: Owolabi Mayowa Taiwo

Loading...