album cover
Nothing
7,066
크리스천
Nothing은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2023년 6월 2일일에 Spotlite Nation에서 발매되었습니다.Nothing - Single
album cover
발매일2023년 6월 2일
라벨Spotlite Nation
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM69

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Moses Bliss
Moses Bliss
실연자

가사

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I'm here to tell you)
Nothing wey God no fit do
No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless
No man wey God no fit lift (Ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift
No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I'm here to tell you)
No door wey God no fit open
No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I've never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I'm here to tell you
No man wey God no fit heal
Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
I'm here to tell you
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do
Written by: Moses Bliss, Moses Bliss Uyoh Enang
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...