album cover
30
49
Afro-Beat
30은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2024년 8월 7일일에 DANNY BLINK에서 발매되었습니다.30 - Single
album cover
발매일2024년 8월 7일
라벨DANNY BLINK
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM97

크레딧

가사

Jor,maje ki won wa mi ti
Maje ki won fi mi pamo
Lojo nkan eye, awon omo won ni wa eh ti
Lojo nkan eye, won ni wa eh ti
Shey e fit be e fit be for me ?
If e never be, he for be for me
Demma thought amma still 16
If I no get money, I go call sixteen
Thirtyyy, thirty maraji
(Thirtyyy)
Ejor eh funmi nih all the maraji
(Thirtyyy)
Me I'm not yet till thirty
(Thiryyy)
Thirtyyy, thirty maraji
(Thirtyyy)
Ejor eh funmi nih all the maraji
(Thirtyyy)
Me I'm not yet till thirty
(Thiryyy)
I say, fa ya ya (fire)
Enemies come we go fa ya ya (fire)
Oluwa dey for me, dem go ta ya ya (tire)
Enemies come we go bind and cast ah ah
I say, fa ya ya (fire)
Enemies come we go fa ya ya (fire)
Oluwa dey for me, dem go ta ya ya (tire)
Enemies come we go bind and cast ah ah
See, many dey try, many dey whine me
Even my CL dem dey whine me
If you no wan show me love
See no dey whine me
Oluwa ja funmi won wan say
Won wan bi
Won wan bi oh ohh, won wan bi
Oluwa funmi lora si,won wan bi
Make I get this money,make I make oh
Ah Won wan biiii
Oh,eh jor oh, eh jor oh
Oluwa ja funmi, oluwa eh jor
Oluwa funmi lowo mi eh jor
Oluwa mih oh eh jor
Thirtyyy, thirty maraji
(Thirtyyy)
Ejor eh funmi nih all the maraji
(Thirtyyy)
Me I'm not here till thirty
(Thiryyy)
Thirtyyy, thirty maraji
(Thirtyyy)
Ejor eh funmi nih all the maraji
(Thirtyyy)
Me I'm not here till thirty
(Thiryyy)
I say, fa ya ya (fire)
Enemies come we go fa ya ya (fire)
Oluwa dey for me, dem go ta ya ya (tire)
Enemies come we go bind and cast ah ah
I say, fa ya ya (fire)
Enemies come we go fa ya ya (fire)
Oluwa dey for me, dem go ta ya ya (tire)
Enemies come we go bind and cast ah ah
Shey e fit be e fit be for me ?
If e never be, he for be for me
Demma thought amma sweet sixteen
If I no get money, I go cause this thing
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...