album cover
Taboo
127
Afro-Beat
Taboo은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 8월 24일일에 BlaqWrld에서 발매되었습니다.Taboo - Single
album cover
발매일2024년 8월 24일
라벨BlaqWrld
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM95

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

가사

Barney all the shakara I go handle
If you want I repeat am
If you want I repeat am
You dey make me sing
On a high tune
High tune
Pretty little
Pretty little
I like it
When you dance to my single
Ouuuuu
And I know e dey wiggle
That your little
Whine make me feel good
Do it like I do it
Like ah this
You don tell me
Make I put am for your face
I'm liquor I reason when I gbese
Nah different style
Anything when we lace
You be taboo
Taboo taboo
Taboo taboo
E no get wetin you wan tell me
Wey I no go wan do
I'm in the mood
I'm in the mood
I'm in the mood
Many many things
E dey for mind
I go do for room
Girly make I bend your back oh
Oppa gangnam style
Breaking all her spine
Like the way , you whine
Rewind
Yepamini ohh
Ah eh bamini ohhh
Yepamini ohhh
All of my love
She accommodating
She no dey complicating
Abuja down girl
With proper settings
All we need
Nah your father blessing
Calm down make I show my stamina
I wan chop you raw , like a carnibal
I no dey on tie and no agbada
So dealer man pass me my sativa
Pretty little
Pretty little
I like it when you dance to my single
Ouuuuu
And I know e dey wiggle
That your little
Whine make me feel good
Do it like I do it like ah this
You don tell me
Make I put am for your face
I'm liquor I reason
When I gbese
Nah different style
Anything when we lace
You be taboo
Taboo taboo
Taboo taboo
E no get wetin
You wan tell me
Wey I no go wan do
I'm in the mood
I'm in the mood
I'm in the mood
Many many things
E dey for mind
I go do for room
Girly make I bend your back oh
Oppa gangnam style
Breaking all her spine
Like the way , you whine
Rewind
Yepamini ohh
Ah eh bamini ohhh
Yepamini ohh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...