album cover
Garnacho
album cover
Garnacho은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 8월 23일일에 Soundhub Africa에서 발매되었습니다.Garnacho - Single
2024년 8월 23일
라벨Soundhub Africa
언어English
BPM114
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

I sit and watch I enter like Garnacho
Disrupt that peace like an embargo
Follow the lane, wey man never know
Ahn Ahn
And I never fall, I no jonze and I never fold
Putting my trust in the lord I know
Da si won lara bi Kob Mainoo
Ahn ahn ahn
Man fit kpai at any time
Just dey grind till you get it right
All the time Man be chasing bag
Ahn ahn ahn
Man fit kpai at any time
Just dey grind till you get it right
All the time
Man be chasing bag
No loose guard
Laye laye laye laye
Laye ti mo wa yi
Ki ma ba wo gbeyin
No decline me oo
Laye laye laye laye
Laye ti mo wa yi
Ki ma ba wo gbeyin
No decline me oo
Ahn ahn ahn
Shakabula I turn arambambi
Abe wa lorun bi
Bo she ma gbe ja mi oo ayyyyy
Like Hasbulla
I'm small but am mighty
Touch down ni southy
I never see plenty
Multiply me oo
I just dey my lane
I dey put my life on God
I no won see my light comot
Before you see my type e cost
Oloun I promise
Man fit kpai at any time
Just dey grind till you get it right
All the time Man be chasing bag
Ahn ahn ahn
Man fit kpai at any time
Just dey grind till you get it right
All the time Man be chasing bag
No loose guard
Laye laye laye laye
Laye ti mo wa yi
Ki ma ba wo gbeyin
No decline me oo
Laye laye laye laye
Laye ti mo wa yi
Ki ma ba wo gbeyin
No decline me oo
Ahn ahn ahn
Laye laye laye laye
Laye ti mo wa yi
Ki ma ba wo gbeyin
No decline me oo
Written by: Adebayo Abiodun Abraham
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...