album cover
Depression
album cover
Depression은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 8월 30일일에 Avnet Records에서 발매되었습니다.Depression - Single
Released2024년 8월 30일
라벨Avnet Records
언어English
BPM113
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

As I dey
I no go let depression come and take away my life
The life no be two na why I dey enjoy my life
Wahala no dey finish
Problem no dey finish
I no wan see finish yeyeye x2
Verse 1.
So many things wey dey bother Man,
I been living my life like a Jimmy Jatt eeh,
Stamina no be your regular
Some many things wey dey bother my medulla
No matter how e be we go dey party dey go
Wetin go suffer na owo, owo ni koko
Abilibi no be ability, so if you see me dey chill
Make you tell me Chessooo,
So many things wey my eye don see
Thanks to Avnet wey come notice me
I thank God for the good life, Goons me
And everybody wey dey stand by me
I no fit kill myself, na why I gats dey Jayee
Chorus
As I dey
I no go let depression come and take away my life
The life no be two na why I dey enjoy my life
Wahala no dey finish
Problem no dey finish
I no wan see finish yeyeye x2
Jah Locate me this Blessing,
I don see I don learn Lesson
Too many dramas but no reason
Ogbalorimi like Buju Benson
I thank God for the lessons, Blessings
Olowa wa shanu mi
I no fit kill myself na why I gat dey Jayeee
I been no know say baba God go bless my way eeeh
Omaye kokaye yeee ehheee
I been no see say Avnet gbeme traybaye eeeh
Omaye oh keere, miokere ooooh
Chorus
As I dey
I no go let depression come and take away my life
The life no be two na why I dey enjoy my life
Wahala no dey finish
Problem no dey finish
I no wan see finish yeyeye x2
Written by: Ladimeji Hauwal
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...