album cover
do
4,096
Afro-Pop
do은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2024년 10월 4일일에 Never Stop Elevating LLC Under Exclusive License to emPawa Africa Limited에서 발매되었습니다.By Any Minz
album cover
발매일2024년 10월 4일
라벨Never Stop Elevating LLC Under Exclusive License to emPawa Africa Limited
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM115

크레딧

실연 아티스트
Minz
Minz
실연자
Blaqbonez
Blaqbonez
실연자
작곡 및 작사
Emeka Akumefule
Emeka Akumefule
작곡가
Oluwadamilola Aminu
Oluwadamilola Aminu
작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
44DB
44DB
프로듀서

가사

[Intro]
44
Trillo
Uhn-uhn-uhn
Uhn, uhh-uhn
[Verse 1]
I no mind, I no mind
If you show me something wey you sabi do
I don high, I don high
O ya show me something I no fit do
[PreChorus]
She say I be, sharp shooter, sharp shooter
Ṣanawọle spray all the girls in my bazuka
Dem go fall like dominos, when dey see the kaluba
Mo gbe wọn sare
Take a look at me now
I'm stacking my mulla
Fuck y’all talking about
Make no body ba mi fa
[Chorus]
Ololo lolo lolo, ehhh
Ololo lolo lolo, ehhh
O nawo, mo dẹ nawo
Wọn ni pe mo ti lowo
Ololo lolo lo (Lololo)
O ra le, o ra mọto
O ya sorry dido
If you sare, sojo dun
[Verse 2]
I no mind, I no mind
If you show me something wey you sabi do
I don high, I don high
O ya show me something I no fit do
[Verse 3]
Girl, you fine, so fine
So fine, so fine
Make I show something wey your man no fit do ah ah
Give her one time, she no kon wan no leave us
'Cause her man only do bare minimum
We dey, we dey do too much
7 o clock and we still dey pop
Issa, issa tension party
I don’t know that bro, get the fuck out my section
Snaps wey send boys into depression
That's our sole occupation
[PreChorus]
Yah, sharp shooter, sharp shooter
Zero body shots, I’m going for the jugular
Make somebody hold me now, flow so spectacular
Mo gbe wọn sare
Take a look at me now
I'm stacking my mula
Fuck y’all talking bout
Make no body ba mi fa
[Chorus]
Ololo lolo lolo, ehhh
Ololo lolo lolo, ehhh
O nawo, mo dẹ nawo
Wọn ni pe mo ti lowo
Ololo lolo lo (Lololo)
O ra le, o ra mọto
O ya sorry dido
If you sare, sojo dun
[Outro]
I no mind
If you show me something wey you sabi do
I don high, I don high
O ya show me something I no fit do
Written by: Emeka Akumefule, Oluwadamilola Aminu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...