album cover
Jaye
album cover
Jaye은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 9월 27일일에 Jtunes Worldwide에서 발매되었습니다.THE ULA-OKOBO BOY
Released2024년 9월 27일
라벨Jtunes Worldwide
언어English
BPM96
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Emi original emi
Original emi emi
Emi original emi
Bonsakilan
You know I be national cake o
Why you dey hate when you know we no be mate o
Comot your matter for my face o
Original me I no dey like fake o
You know I be national cake o
Why you dey hate when you know we no be mate o
Comot your matter for my face o
Original me I no dey like fake o
Now your baby she no wan go, now wey she know say
We run the nation ayeh
Street domination o
And I been no get shishi
Oh them give me story yet I been dey move like
Commando
Cause I choose this money anything I want I go carry go
Jaye all the way
Ye' ho
Jaye
Jaye all the way
Ye' haa
I dey jaye
I dey jaye all the way
Ye' ho
Jaye
Jaye all the way
Ye' haa
I dey jaye
I dey jaye all the way
Baller emi emi everyday we gone flex
Uu shay dem ready ready
We give them the anthem
All over we be on deck
I be the reigning champion ye' ye
You know I be national cake o
Why you dey hate when you know we no be mate o
Comot your matter for my face o
Original me I no dey like fake o
You know I be national cake o
Why you dey hate when you know we no be mate o
Comot your matter for my face o
Original me I no dey like fake o
Jaye all the way
Ye' ho
Jaye
Jaye all the way
Ye' haa
I dey jaye
I dey jaye all the way
Ye' ho
Jaye
Jaye all the way
Ye' haa
I dey jaye
I dey jaye all the way
Written by: Temple Progress
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...