album cover
19
1
Afro-Beat
19은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 10월 11일일에 DMK Music Group에서 발매되었습니다.19 - Single
album cover
발매일2024년 10월 11일
라벨DMK Music Group
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM89

크레딧

실연 아티스트
Jaytuin
Jaytuin
실연자
작곡 및 작사
Olatunde Daniel Oloruntimilehin
Olatunde Daniel Oloruntimilehin
작사가 겸 작곡가

가사

Shortie na smallie
But her waist be like Kogi Ofada
She’s only 19
I thank the lord for blessing ur father
Voom voom voom
Dis fine kele dey cause go-slow
Zoom zoom zoom
I dey on my way we go buy Coldstone
My pino pino sabi do the Yoga
Her hair e full pass ayamatanga
She get the body wey fit make a man cry
She hot pass Aroman Schinapp..
U know me gon move on u later
I wanna make u my fantasy oh
Aswear i can ku for ur matter
Ur body na my melody oh
Dats why me say
No bagger fit to take u away
As me keep u for later…
And then me pray
My hustle fit to pay somebody
So me chasing the paper…
Abi ana biana biana biana
Abi ana biana biana biana
Me tall like kilimanjaro
Shayo fit make a man daro
Ur body high me pass claro
Na na na nah…
My pino pino sabi do the Yoga
Her hair e full pass ayamatanga
She get the body wey fit make a man cry
She hot pass Aroman Schinapp..
U know me gon move on u later
I wanna make u my fantasy oh
Aswear i can ku for ur matter
Ur body na my melody oh
Dats why me say
No bagger fit to take u away
As me keep u for later…
And then me pray
My hustle fit to pay somebody
So me chasing the paper…
Abi ana biana biana biana
Abi ana biana biana biana
Written by: Olatunde Daniel Oloruntimilehin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...