album cover
Different Pattern (feat. Jeriq)
105
Music
Different Pattern (feat. Jeriq)은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 10월 1일일에 Black Empire Music에서 발매되었습니다.Bigger Than Boss
album cover
발매일2024년 10월 1일
라벨Black Empire Music
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM89

크레딧

실연 아티스트
Elijaze
Elijaze
실연자
작곡 및 작사
Uche Christopher Agbo
Uche Christopher Agbo
작사가 겸 작곡가
Eyiaromi Daniel Adetokunbo
Eyiaromi Daniel Adetokunbo
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Major Bangz
Major Bangz
프로듀서
Blazer Dagr8
Blazer Dagr8
프로듀서

가사

I Dey try I Dey try my best
But olopa want to tear my shirt
I no dey thief I no carry machete
But dem wan tear my shirt
Ye from Asaba direct
But I no Dey sleep
If the pepper never rest
Use 10 bottles Motivate myself
Then carry 2 shima wey go rob my chest
Make dem give me space oh
Biko yem efe oh
I no be emefiele oh
So biko yem efe oh
Make dem give me space oh
Biko yem efe oh
I no be emefiele oh
So biko yem efe oh
Devil na liar
Different Pattern
Heavenly Father
Holy Ghost fire oh
Boost my para
Make I gbana
Like my manya
Take me higher oh
Dem never see nothing aje
Dem want to see me sad dey play
I don dey grind no be today
So if I fall I go rise again
I Dey try I Dey try my best
But olopa want to tear my shirt
I no dey thief I no carry machete
But dem wan tear my shirt
Ye from Asaba direct
But I no Dey sleep
If the pepper never rest
Use 10 bottles Motivate myself
Then carry 2 shima wey go rob my chest
Make dem give me space oh
Biko yem efe oh
I no be emefiele oh
So biko yem efe oh
Make dem give me space oh
Biko yem efe oh
I no be emefiele oh
So biko yem efe oh
Ndi mpiawa azu biko ye godum space
So so nkem ka mna acho adim focused on my race
Your rate agbasalom all I want is my percentage
Ifeoma ga eme Chineke bukwa Ife ji mandate
Moves and the plays mna e make na adikwa major
The boy di wuu odia ama tuu style mu sharp ka razor
Last man standing okwulu okalia terminator
Ife bukwa real life nwanne obulokwa animation
Anyi no na ama afia n’ele na eke amagunze
Red cap high chief convoy mu bukwa ohaneze
Nwanne na nwanne n’anu agu K’ife melu ubanese
Apply OT na upgrade kwa your akonuche
Iyo
I Dey try I Dey try my best
But olopa want to tear my shirt
I no dey thief I no carry machete
But dem wan tear my shirt
Ye from Asaba direct
But I no Dey sleep
If the pepper never rest
Use 10 bottles Motivate myself
Then carry 2 shima wey go rob my chest
Make dem give me space oh
Biko yem efe oh
I no be emefiele oh
So biko yem efe oh
Make dem give me space oh
Biko yem efe oh
I no be emefiele oh
So biko yem efe oh
Written by: Eyiaromi Daniel Adetokunbo, Uche Christopher Agbo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...