album cover
Accelerate
album cover
Accelerate은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 10월 4일일에 Big Thingz Entertainment에서 발매되었습니다.Happy & Free / Accelerate - Single
2024년 10월 4일
라벨Big Thingz Entertainment
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Hmm hmm hmmm
ehnnn
Slimmz gon sing for y’all
Ah dem wan know
Ah make dem no know o
When dem bring bad vibes
Mo accelerate
Wetin we no know
Tell me something that we don’t know
Wetin dey sup now
When dem bring bad vibes
Mo Accelerate
When you bring good vibes
We go celebrate
Pounds mi da
Friend me what
I no sendi you
I dey find my own cheddar
I no wan stress
Moni turn down never
Don’t see frienemies
I no want talk wey no get benefit
When them bring bad vibes
Mo Accelerate
When you bring good vibes
We go celebrate
War
Wo ooh
This kind life wey man come
It be like say everyday man dey fight war
You stab weed man for him weed
Shey you fit smoke am in peace
I go like to know your thinking
Wetin Dey run for your head
What is up with your mind & soul
Why you fall for the set up
When them bring bad vibes
Mo Accelerate
So you wan tell me
You no know say all black man life
Wey you know na set up
Check your thinking
No go fall for set up
When you bring good vibes
We go celebrate
You turn devil for man
Wey dey struggle for life
Wey dey fight for him life to get up
Check your thinking
Whenever you get up
When them bring bad vibes
Mo Accelerate
When you bring good vibes
We go celebrate
War
Wo ooh
This kind life wey man come
It be like say everyday man dey fight war
Written by: Clinton Amaefuna, OluwaDamilola Buroh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...