album cover
Testing (Freestyle)
5
Music
Testing (Freestyle)은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 11월 22일일에 Pay Your Bils에서 발매되었습니다.In Bils We Trust
album cover
발매일2024년 11월 22일
라벨Pay Your Bils
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Bils
Bils
실연자
작곡 및 작사
Bils
Bils
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Bils
Bils
프로듀서

가사

[Verse 1]
Everyday ch-cho, dem man too chat, dem mouth nor close
That wan don fa, that wan go, that wan on kolos
You no like my vibe, but you dey my page, guy, unfollow
Feel like OBO, when I kill my show, guy molowo
ODG, I'm a prodigy
Starboy tins, yeah, you know its clean
Tg omori when I'm on scene
Feel like lungu boy, I dey do my thing
If you not my gang, don't pour my drinks
Who dey smoke for back? I can smell the stink
I dey your side, but I no link
[PreChorus]
Pressure, pressure, gaza, standard
I never see girl wey bad like this
That girl and hookah, na 5 & 6
That girl and bottle na 5 & 6
When she do that dance, she don high like this
[Chorus]
Testing
Testing
Testing
Testing
[Verse 2]
This gon shake the whole afronation
Direct deposit, I go no patience
Gang only, positive vibrations
Obi house, the current location
TikTok baddies use this sound, the boys gon trend
You follow am, and she follow back, make I bend
[Bridge]
Pressure, pressure, gaza
[Verse 3]
I never see DJ wey mad like this
DJ and gbedu na 5 & 6
DJ and ginger na 5 & 6
Make I do my dance, I don high like this
I don high like this
I don high like this
Testing
Testing
Testing
[Outro]
Mic check, one-two, one-two
Mic check, mic check, one-two, one-two
Mic check, one-two, one-two
Mic check, mic check, one-two, one-two
Mic check, one-two, one-two
Mic check, mic check, mic check
Testing
Written by: Bils
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...