album cover
Murderer
6
World
Murderer은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2020년 10월 30일일에 King Doro Music에서 발매되었습니다.Immortal - EP
album cover
발매일2020년 10월 30일
라벨King Doro Music
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM192

크레딧

실연 아티스트
Dorolando
Dorolando
실연자
작곡 및 작사
Roland Paul Ebiwei
Roland Paul Ebiwei
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
VT
VT
프로듀서

가사

Killing everybody wey dey used
To tell me say I no go fit to be somebody
All these other **** never really
Wanna fuck with me, before they see we on TV
Tell me how do you want it
How do you feel it
We don't wanna hurt nobody
We just wanna party
Party party party
Once upon a time I met this girl and she so fine
She ask me wetin be my name i tell her no lie
She tell me real eyes recognized real lies
People tell me love is blind but I see am for your eyes
She turn my water into an early morning fresh whine
Girl you fresh die with pretty face chai
Everyday other day and every other night
Girl I think about you all the time
I no dey lie
You high me like an Hennessy
You dey high me like an Xtacy
Every time I wake up in the in morning when I no dey get money
Girl you na you dey gimme energy
You dey kill 'em with the whine
You dey kill 'em with the grind
You dey kill 'em with the style
You dey kill 'em with the smile
You dey kill 'em with the grind
You dey kill 'em with the whine
You dey kill 'em with the smile
You dey kill 'em with the style
She a murderer
Murderer
Murderer
Murderer
She a murderer
Murderer
Murderer
Murderer
She a murderer
Murderer
Murderer
Murderer
She's a murderer
Murderer
Murderer
Murderer
My girl with the way you dey shake your body
You go fit to kill somebody
My girl e ge gbu medu
You go kill somebody
She tell me say she love like she never love nobody
She tell me say she need me but she no dey want my money
She tell me say she want to be the one to have my baby
She tell me say she wants to be the only one who drives me crazy
You are my baby
Somebody call the police
And tell them it's robbery
There's a man down upon the dance floor
Who be the murderer?
She dey kill 'em with the whine
She dey kill 'em with the grind
She dey kill 'em with the whine
She dey kill 'em with the smile
She a murderer
Murderer
Murderer
Murderer
She a murderer
Murderer
Murderer
Murderer
She a murderer
Murderer
Murderer
Murderer
She's a murderer
Murderer
Murderer
Murderer
She dey kill 'em with the whine
She dey kill 'em with the grind
She dey kill 'em with the whine
She dey kill 'em with the smile
She dey kill 'em with the whine
She dey kill 'em with the grind
She dey kill 'em with the whine
She dey kill 'em with the smile
Somebody call the police
And tell them it's robbery
Murderer
Written by: Roland Paul Ebiwei
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...