album cover
High
album cover
High은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 11월 15일일에 Billion Hub에서 발매되었습니다.High - Single
2024년 11월 15일
라벨Billion Hub
언어English
BPM111
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

No be lie
Billion hub
Oh na oh na woah
Oh la oh la woah
Oh woah
Ogozirimagozi
If no be wetin God do for me
My eyes for don see
This life no be hollywood
I no be oh Ryan Gosling
From the moment i wake up
Naso me i dey find wetin go pay me
Na the reason me i no dey bother
When i fall i go come back stronger
I get **** wey i call my brothers
They no dey gree make i hunger
We dey go we dey steady gather
Let them know say na we be father
We no come this life to suffer all is in order
Ahh eh ahh
Ahhh ahhhh
Gbemi trabaye
We getting high
It's God's design
All we need
All we need is
Peace of mind
Ahh eh ahh
Ahhh ahhhh
Gbemi trabaye
We getting high
It's God's design
All we need
All we need is
Peace of mind
I remember when
Naso i dey borrow just to full my belly
For final year (final year)
I was rocking one shirt one shoe
I be get one jeans
Sapa e come reduce my steeze
I wonder shey i go end like this?
But akachukwu steady cover me
Na the reason me i no dey bother
When i fall i go come back stronger
I get **** wey i call my brothers
They no dey gree make i hunger
We dey go we dey steady gather
Let them know say na we be father
We no come this life to suffer all is in order
Ahh eh ahh
Ahhh ahhhh
Gbemi trabaye
We getting high
It's God's design
All we need
All we need is
Peace of mind
Ahh eh ahh
Ahhh ahhhh
Gbemi trabaye
We getting high
It's God's design
All we need
All we need is
Peace of mind
Ahhh eh ahhh
Nna ihe ọ bụla ị na-eme na uwa
Nwanne ji si kwu ike
Ka m agwa gị
L'ekwa my guy DM
Anyị niine nọ na ogbe
Na monarch
Na ta chi na awu
Ị mean ihe a
Lee ka nwoke ne ri si
Basmati rice
(ogini)
Ya na scrambled eggs
Nna oluwa kpofego ya oh
Eeeee
Nwoke na ku zi international
Written by: DM
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...