album cover
SPACE
203
Afro-Beat
SPACE은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2024년 11월 13일일에 Flowtain에서 발매되었습니다.Elder's Advice - EP
album cover
발매일2024년 11월 13일
라벨Flowtain
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM72

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

작곡 및 작사
David omolumen
David omolumen
작사가 겸 작곡가

가사

Thank God them no dey write am for face
All the hustle wey man face
All of the nights my eyes were filled with tears
So many wasted years
Times that they compared me with all my peers
Thank God them no dey write am for face
Thank God I got my mind at rest
Thank God that the brother is blessed
I'm never the less iyo o
Now I'm here
Say make them give me space o
Say make them give me space o oh
Say make them give me space o
Give me space o
Now I'm here
Say make them give me space o
Say make them give me space o oh
Me I be mental case o, give me space o
Chances! When I come through inner the zanga
As them dey open up, na we dey shut down
Them no fit say I no sabi cause that's a big lie
Dangerous doings, do you love me or the lifestyle?
Why sinner man dey judge sinner man
Anything wey you achieve e no be cause for alarm ehen
Say me I no dey envy no man
And if e no go pay me then I don comot hand
Say if it is good for the goose then it is also good for the gander
You get my number na me go decide to answer
If you know my story you go know why I dey para
I don dey ball since no be today I go run down
Thank God them no dey write am for face
Thank God I got my mind at rest
Thank God that the brother is blessed
I'm never the less iyo o
Now I'm here
Say make them give me space o
Say make them give me space o oh
Say make them give me space o
Give me space o
Now I'm here
Say make them give me space o
Say make them give me space o oh
Me I be mental case o, give me space o
Sometimes I sing, my voice e crack
For night class I dey bend my back
For this life no one gives a f
Light skinned but their heart is dark
Many things I don go through for life
Say make them give me high five
Give me space o
Say make them give me space o
Give me space o o
Flowz.
Written by: David omolumen
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...