album cover
Dope
album cover
Dope은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 11월 16일일에 Citro Records Ltd에서 발매되었습니다.AGEGE TO CAPETOWN - EP
Released2024년 11월 16일
라벨Citro Records Ltd
언어English
BPM103
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

He he he
Heh heh
Oh oh huh
He huh huh
Ha ha ha
Huh huh ha ye
Fine girls wanna kolobi mi
My money dem no fit spend am finish
Me and money be like aboki and Kilishi
Run am if e Dey easy
I Dey protect my energy
Like devil Dey protect my enemies
Put dirty hand for my Hennessy
We go land you for ceme ceme
Ewo devil no go like this one
Oh no oh but we no fit whyne jesus
Delilah wey dem send come my life
I chop am I clean my mouth
Put dirty hand for my Hennessy
We go land you for ceme ceme ceme
Ako fe Ma fagbo jeun dope o
Fagbo jeun dope o
Fagbo jeun dope o
(I need Igbo and shayo)
Ako fe Ma fagbo jeun dope o
Fagbo jeun dope o
(Dope dope)
Fagbo jeun dope o
(I need Igbo and shayo)
Ako fe Ma fagbo jeun dope o
Fagbo jeun dope o
Fagbo jeun dope o
(I need Igbo and shayo)
Ako fe Ma fagbo jeun dope o
Fagbo jeun dope o
(Dope dope)
Fagbo jeun dope o
(I need Igbo and shayo)
Jejeli we Dey go
We no like trouble
If you bring dirty talk we go humble you
Matter rise e no rise we Dey galant
Peace of mind we Dey find with no drama
I Dey protect my energy
Like devil Dey project my enemies
Put dirty hand for my Hennessy
We go land you for ceme cemetery
Ako fe Ma fagbo jeun dope o
(Ye ye ye)
Fagbo jeun dope o
(Oh oh oh)
Fagbo jeun dope o
(Ye ye ye)
(I need Igbo and shayo)
Ako fe Ma fagbo jeun dope o
Fagbo jeun dope o
Fagbo jeun dope o
(I need Igbo and shayo)
(I need Igbo and shayo)
(Ogbeni Ha Omo ibi bayi dun se)
(Mi o fe lole mo)
(Olohun ogbeni me I no Dey Agege like this o I Dey capetown)
(But you know titi di next month me I go show back Kosi werey)
(Oshe Omo iyami)
(Fjb on the mix)
Written by: Utaji James Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...