album cover
Magic
416
World
Magic은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2024년 11월 14일일에 New Age Music Entertainment에서 발매되었습니다.Magic X Big Motion - Single
album cover
발매일2024년 11월 14일
라벨New Age Music Entertainment
LanguageEnglish
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM101

크레딧

작곡 및 작사
Maleek Adekunle Salami
Maleek Adekunle Salami
작사가 겸 작곡가
Stephen oghenetega Ifedayo
Stephen oghenetega Ifedayo
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Crespin Beatz
Crespin Beatz
프로듀서
Siir Princey
Siir Princey
녹음 엔지니어

가사

Beri Bukti Bukan Janji
Okay!
She'bi na God run am, tell me why I go dey panic
How me take reach here, I no fit explain shey lon dabi magic
Where me come from I don see many dreams die the story tragic
But I dey get blessings from places wey me I no imagine
We up
We up
We up
We uh-up
Oh Lord don't seize your blessings
K'ori iya mi ma'je n je kin jabo
How I'm still standing I no fit explain shey lon dabi magic
Position me oh Lord
When he reach my turn to score make I no dey offside oh
Eni ba'sun lo go
As all my mates dey ball make I no dey one side
Used to eat on the bare floor but mo ti step up, I'm on a bigger dining
Them be dey wait make he mess up, Shey dem no know say every cloud get him silver lining
Oh oh
Oluwa ose to gbe'mi leke o
Opo egbe mi loti s'eke
Ori Iyami ma je n jabo o
My papa wan drive Gwagon
Mo'fe j'aye Monaco, mo'fe j'aye Paris
J'aye Sweden kin ma se r'ogun egbami
(Kin ma se r'ogun egbami oh oh)
She'bi na God run am, tell me why I go dey panic
How me take reach here, I no fit explain shey lon dabi magic
Where me come from I don see many dreams die the story tragic
But I dey get blessings from places wey me I no imagine
We up
We up
We up
We uh-up
Oh Lord don't seize your blessings
K'ori iya mi ma'je n je kin jabo
How I'm still standing I no fit explain shey lon dabi magic
He be like film when he start
Man I'm so resilient oh oh
They be no know me before
But I put in the work
Yeah eh yeah
Now we up forever
We don get Kaluba
We no send their Father
Omo we no send their Mama
Mo ti gbera l'oju elegan
Kan to mo
Ti mo ba ji s'ebi owo ni mo jiri
Make my money pile through the ceiling
Mo lo Kenya, Mo b'awon na shilling
Ti m ba wo Yankee, mo'ma b'awon na dollar
Ti mo ba ji s'ebi owo ni mo jiri
Make my money pile through the ceiling
Mo lo Kenya, Mo b'awon na shilling
Ti m ba wo Yankee, mo'ma b'awon na dollar
We up
We up
We up
We uh-up
Oh Lord don't seize your blessings
K'ori iya mi ma'je n je kin jabo
How I take reach here, I no fit explain shey lon dabi magic
Written by: Maleek Adekunle Salami, Stephen oghenetega Ifedayo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...