album cover
Showcase
1
Afro-Beat
Showcase은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2024년 11월 21일일에 Qrisz Danyels에서 발매되었습니다.Chansons D'amour - EP
album cover
발매일2024년 11월 21일
라벨Qrisz Danyels
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM104

크레딧

실연 아티스트
Qrisz Danyels
Qrisz Danyels
실연자
Udeh Kelechi Malachy t\as Mkellz
Udeh Kelechi Malachy t\as Mkellz
실연자
Holumide
Holumide
실연자
작곡 및 작사
Udeh Kelechi Malachy t\as Mkellz
Udeh Kelechi Malachy t\as Mkellz
작사가 겸 작곡가
Holumide
Holumide
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Qrisz Danyels
Qrisz Danyels
프로듀서
Holumide
Holumide
믹싱 엔지니어
suru
suru
믹싱 엔지니어

가사

Chey chey!
Ohhh nanana yeah ohh
Mkellz
Danyels!
Ohhhh
Holumide oh Mr all in one o
Yeahhhh
Arararara rerereree
I don wash my hand comot for anything, wey concern love
But i get kele wey dey give me energy
Wey me I dey like
come carry something oh no…
Wey me, i dey find
I don fall in love
I don dey fall again uh…
                  
Showcase, na your mama give you the thing no be silicon
Showcase
If you give me the thing Omo girl me I no go doll
Showcase
get the way you dey move wey dey make won dey fall
Showcase
Make I spray you money Omo girl no be cho Cho Cho
O my baby mi jowo
Give me loving wey proper
You too fine you no wowo
Omotena my screen saver
For your love me i kamkpe
Call me Ngolo kante
Carry me trabaye
carry me trabaye oh…
This our love baby osinachi
Make nothing put asunder, makachi
If na the cash wey you want, I go give
I no one hear say money make you cheat
This your shape Omo girl figure 8
That’s why them boys want to die for your case
I dey for your case, whine your waist
Make I dey watch you my baby showcase
                           
Showcase, na your mama give you the thing no be silicon
Showcase
If you give me the thing Omo girl me I no go doll
Showcase
get the way you dey move wey dey make won dey fall
Showcase
Make I spray you money Omo girl no be cho Cho Cho
Ah, I go spend you doe
Anywhere you wan go
I go follow go
You know say eh
Me I no dey joke
Anywhere you wan go
Make we carry go
Oh na na na
Baby Shey u know know know
You dey burst my bololo
Whine your body make u go low low low
Na only you make me kolololo
Your mama born you well
Tell other guy make dem park well
Forever baby is the deal
You suppose to know
You’re my jewel
Your mama born you well
Tell other guy make dem park well
Forever baby is the deal
You suppose to know
You’re my jewel
Showcase, na your mama give you the thing no be silicon
Showcase
If you give me the thing Omo girl me I no go doll
Showcase
get the way you dey move wey dey make won dey fall
Showcase
Make I spray you money Omo girl no be cho Cho Cho
Tell other guy make dem park well
Rotate
Showcase
Biggy bacca make you rotate
Showcase
Biggy bacca make you rotate
Danyels!
Written by: Adeyoola Yusuf Olumide t\as Holumide, Udeh Kelechi Malachy t\as Mkellz
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...