album cover
Lyrically Bad
768
Afro-Beat
Lyrically Bad은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 11월 15일일에 Maraji에서 발매되었습니다.Motivational Purposes Only - Single
album cover
발매일2024년 11월 15일
라벨Maraji
LanguageEnglish
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM100

크레딧

실연 아티스트
OGC
OGC
실연자
Kida Wonder
Kida Wonder
실연자
작곡 및 작사
Kida Wonder
Kida Wonder
작곡가
Obulata Godson Chijindu
Obulata Godson Chijindu
작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Graeye
Graeye
프로듀서

가사

I know you hear me
Oh no
Shey you don see?
OGC Maraji for here
(OGC Maraji for here)
Tell me, why actor go die for film?
Impossible!
Shook my head up high
Waiting for a miracle, aje
E sure me die, e clear, so clear
Unstoppable, so I keep it cool
I stay humble and fight trouble
You know say my next watch fit be perfect, abeg
And viviuous fit connect, but I never get
I go soon get
Eruku curse me
Them no believe me, but I believe myself
If you say nonsense
If you say nonsense
That one na your mouth o
Water no fit full basket
I'm lyrically bad, I'm lyrically unstoppable
Dem dey para for my matter
Omo, dem don't want to see me shine
So I keep it cool
Shebi na the hustle carry me go Taraba farmland
I'm gonna stay humble
I believe in my hustle, so many many struggles
But no be my muscle
I'm a boy chaplain, I'm lyrically bad
Initially very fast
Spiritually bad
Officially, basically, typically, Critically, especially, biblically
I'm lyrically bad
They cannot deny
Initially verified, verified
I'm a lyrically baga
Denge na agidigba
And I know human reverse
Steady I dey dey on grind
They say givers never lack
But o tey aglicha
Like Mary J, our doings dey loud
I know where I'm coming from
So I dey work, I no wan go back
Lord, I thank you for the journey
All this suffer wey we dey suffer
Tell me, who am I to judge?
Even she too no holy
Of course, I'm getting pain
No dey do like say you know me
Congratulations plenty
Nobody wan follow you grind
Dem no fit kpai who don die before
Dead body no fit cry
Actor no fit die for film, abi?
Ina try for the game
Certified lover boy
Na the hustle be my game
Otimi layo, dem wan do me ojoro
But I no go fall
Say I no go sub o
Cause I no dey talk o
No mean say I dey dull o
No mean say I dey dull o
E mean say I dey plot o
When the money drop
You go get your cut o
Say we pray to God o
Say we see result
E dey come in bulk o
So no more insults
If you say na nonsense
That one na your mindset
That one no fit full basket regardless
I'm lyrically bad, unstoppable
Dem dey para for my matter
Dem no want to see me shine
So I keep it cool
Shebi na the hustle carry me go Taraba farmland
I wanna stay humble
I believe in my hustle
So many many struggles
But no be my muscle
I'm a boy chaplain, I'm lyrically very bad
Initially verified
Spiritually bad
Officially, basically, typically, critically, especially, biblically
I'm lyrically bad
Omo, fact can testify
E cannot deny
Initially verified
Verified, verified
Initially verified
Written by: Kida Wonder, Obulata Godson Chijindu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...