Mașe
150,895
Music
Mașe은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 11월 28일일에 DM Records / EMPIRE에서 발매되었습니다.Mașe - Single
가장 인기 있는지난 7일
00:20 - 00:25
Mașe은(는) 지난 주에 약 20 초 시점에에 가장 많이 검색된 곡입니다.
00:00
00:05
00:20
01:05
01:40
01:45
01:50
01:55
02:10
02:15
02:20
02:40
00:00
02:52
뮤직 비디오
뮤직 비디오
크레딧
실연 아티스트
Timaya
보컬
작곡 및 작사
Timaya
작사가 겸 작곡가
Yung Alpha
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Yung Alpha
프로듀서
가사
[Chorus]
E nor dey bother me
E nor dey bother me
E nor fit bother me
E not fit bother me
Say your talk nor dey bother me, cho cho cho
Nor dey bother me, too much cho cho cho
Nor fit bother me, nor fit bother, e nor dey bother me
Anything I wan do ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe
Ọlọrun ma ṣe o, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe
Anything I wan do ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe
Ọlọrun ma ṣe o, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe
[Verse 1]
Sometimes dem dey talk ọmọ, bull shit
Tag me for tweet
I smile with a crocodile teeth
It's funny like Nasboi skit
I got guys wey dey watch my six
Get girl wey dey give me peace
Dem get friends, me I get family
Family wey fit do anything
Dem dey drag me like Dave Chappelle
I nor dey hear, I don ṣayo casamigos
Steady on my P dem dey sensima
Everybody dey turkey nla
[Chorus]
E nor dey bother me
E nor dey bother me
E nor fit bother me
E not fit bother me
Say your talk nor dey bother me, cho cho cho
Nor dey bother me, too much cho cho cho
Nor fit bother me, nor fit bother, e nor dey bother me
Anything I wan do ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe
Ọlọrun ma ṣe o, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe
Anything I wan do ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe
Ọlọrun ma ṣe o, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe
[Verse 2]
Big 44, man a billi billi
You know say Chulo bother nobody
But dem go wan show their stupidity
It's a five star life am living
And I ain't gat time for their bullshit
Ọmọ, ọmọ, ọmọ, ọmọ, ọmọ, ọmọ, ọmọ
Me I wan flex my soul, ọmọ
I don lose control, ọmọ
Make I wan go dem dey drag me like Dave Chappelle
I nor dey hear, I don ṣayo casamigos
Steady on my P dem dey sensima
Everybody dey turkey nla
[Chorus]
Anything I wan do ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe
Ọlọrun ma ṣe o, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe
Anything I wan do ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe
Ọlọrun ma ṣe o, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe, ma ṣe
Written by: Timaya, Yung Alpha